Serena Williams Looks Hot On Revealing Thigh-Split White Skirt @ Pre-Wimbledon Party (Page 2)

Date: 24-06-2016 6:56 am (7 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2]
- ValianHeart at 24-06-2016 02:10 PM (7 years ago)
(m)
kaboom???
Posted: at 24-06-2016 02:10 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
- djjolly205 at 24-06-2016 07:29 PM (7 years ago)
(m)
Serene you have don well and the world respect duel to the tennis leave. But then women are like a flower.I think is the right time you get married
Posted: at 24-06-2016 07:29 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
- okatee at 24-06-2016 10:38 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on 24-06-2016 10:24 AM
Okatee i don finish with Serena longtime cos she dey wahala me too much das why she go meet Drake dat time....
Shebi i don warn u make u leave Slimmygal alone but since u no dey hear i go show u...
I get appointment with my babalawo dis morning u go hear ween, abeg wetin be ur full name cos e tell me make i bring ur full name and date of birth...
E say if i no fit get dat info make i bring any of ur clothes or hair, abeg give me ur address make i con collect am..
OKATA MATTHEW
AVIATION QUARTERS, KANO STATE
I NO DY GROW PASS 16 YRS BCUS I WAN PLAY BALL.
 ABEG GIV ME DAT UR BABALAWO ADDRESS CUS I B BABALAWO HUNTER/KILLER, I DON KILL ALL D BABALAWOZ, NA ONLI DAT ONE REMAIN.....BY D WAY, WHERE SLIMMY DY?...MAK SHE BRING DAT MY AK49.5 ND MY AXE, I GET DICKY BABALAWO TO WUK ON....
Posted: at 24-06-2016 10:38 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tommy70 at 24-06-2016 10:58 PM (7 years ago)
(m)
man.woman
Posted: at 24-06-2016 10:58 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Otikadinje at 25-06-2016 01:13 PM (7 years ago)
(m)
That's my girl Grin

Posted: at 25-06-2016 01:13 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 28-06-2016 10:59 AM (7 years ago)
(m)
Chhaaaiiiiiiii baby u fine
Posted: at 28-06-2016 10:59 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 28-06-2016 11:00 AM (7 years ago)
(m)
okuko kison don masturbate some people sense comot from their okpolo....Huh??
Posted: at 28-06-2016 11:00 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 28-06-2016 11:01 AM (7 years ago)
(m)
kison n him yeye fowl pikins,,,,, I see una morons
Posted: at 28-06-2016 11:01 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zezprincess at 29-06-2016 01:26 AM (7 years ago)
(f)
Wow!,she looks beautiful&ok here unlike those pics wey she dey display muscles.
Posted: at 29-06-2016 01:26 AM (7 years ago) | Hero
Reply
1 [2]