okatee at 27-06-2016 10:36 PM (8 years ago) (m) okatee! okatee!! okatee!!! how many time i call u? watch ur back as u dey waka for road ooooooo. 3TIMES MA, I DON HEAR U, TNKZ. I GO DY EVEN WATCH MY FRONT ND SIDE JOIN. Posted: at 27-06-2016 10:36 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okatee at 27-06-2016 10:40 PM (8 years ago) (m) I no even get 16,000 naira to propose to Slimmygal never mind marriage.. But I fit sell Okatee to cultists to make the money.. How much is the going price to sell to cultists abeg I wan know.. Okatee is tied down at my house so no problem, dere is a reward for anyone Wey bring any cultists
ABEG, I NO WANT SLIMMY AGAIN. CARRI HER GO OOOOOOOO Posted: at 27-06-2016 10:40 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Vectorcy at 27-06-2016 11:08 PM (8 years ago) (m) I seee.....ur bizinessss abi una bziness Posted: at 27-06-2016 11:08 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
CHRISETTE at 27-06-2016 11:10 PM (8 years ago) (f) Let them spend and pay the debt later Posted: at 27-06-2016 11:10 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
osarobo62 at 27-06-2016 11:47 PM (8 years ago) (m) if you live in the UK, it is a very average cost....but when converted to Naira, it becomes astronomical. Posted: at 27-06-2016 11:47 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
morgan1 at 28-06-2016 01:59 AM (8 years ago) (m) Good,,,, Posted: at 28-06-2016 01:59 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
if you live in the UK, it is a very average cost....but when converted to Naira, it becomes astronomical.
My guy i no no where u dey live but if u call dat average u should at least be living in Harlesden for starters or east London abi i lie...? Posted: at 28-06-2016 02:19 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
To be honest with u even an average couple can't find dat sort of amount to put down for a mortagage never mend a fcuking marriage I don't think dat marriage would last d number of years the mortgage would, lets be honest with oursefs... Posted: at 28-06-2016 02:28 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
okatee! okatee!! okatee!!! how many time i call u? watch ur back as u dey waka for road ooooooo.
No mind Okatee na mouth im get I don untie am anyway check ur inbox den hala me.... Posted: at 28-06-2016 04:05 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Slimmygal check ur inbox i don send u my own list hope e no too plenty.... Na small amount e no pass N 2.5 million to marry me but go thru d list 1st and cancel wetin u no fit afford. I dey very reasonable... Posted: at 28-06-2016 04:09 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Is not that much why because they don't just wake up and started it, its something they've been planning for long and its once in a life time thing, good luck for the about to be couple, God will provider for you. Posted: at 28-06-2016 04:42 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
K01abinibi at 28-06-2016 05:11 AM (8 years ago) (m) So av food bt cannot eat,some can eat bt av no food.......etc Posted: at 28-06-2016 05:11 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
K01abinibi at 28-06-2016 05:12 AM (8 years ago) (m) So av food bt cannot eat,some can eat bt av no food.......etc Posted: at 28-06-2016 05:12 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
GermoDon at 28-06-2016 06:21 AM (8 years ago) (m) I no even get 16,000 naira to propose to Slimmygal never mind marriage.. But I fit sell Okatee to cultists to make the money.. How much is the going price to sell to cultists abeg I wan know.. Okatee is tied down at my house so no problem, dere is a reward for anyone Wey bring any cultists
U no 16k bt u dey all d girls arnd u.i don tel u b4 mak u wire ur account mak i put dt 18k in ur acct wey i supose bal d guy jenny ws owning bt u ignored tink say i dey joke.dey dia naa dey hustle hia for 10k wey u say una dey hustle Posted: at 28-06-2016 06:21 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kison at 28-06-2016 09:07 AM (8 years ago) (m) Y'ALL BETTER be careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL... Posted: at 28-06-2016 09:07 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Donka at 28-06-2016 07:28 PM (8 years ago) (m)  We spent over 20k euros on our wedding... Its actually not a shocking news because Europe weddings cost that much. Posted: at 28-06-2016 07:28 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
CHRISETTE at 29-06-2016 06:26 AM (8 years ago) (f) Their life sha and choice Posted: at 29-06-2016 06:26 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
I saw,,,, carry me go next Posted: at 29-06-2016 09:09 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
EDDYPRINCE at 9-07-2016 11:04 PM (8 years ago) (m) OK NOTED SEEN AND UNDERSTOOD... HMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMM Posted: at 9-07-2016 11:04 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
EDDYPRINCE at 9-07-2016 11:04 PM (8 years ago) (m) OK NOTED SEEN AND UNDERSTOOD... HMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMM Posted: at 9-07-2016 11:04 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |