Vectorcy at 30-06-2016 02:59 PM (8 years ago) (m) Perfect match...both nomba ends with 9 .Besides Nigerians are trying to become citizens of European countries Posted: at 30-06-2016 02:59 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
djnero at 30-06-2016 02:59 PM (8 years ago) (m) better pass to suffer in nigeria.afterall you can never tell. Posted: at 30-06-2016 02:59 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Vectorcy at 30-06-2016 03:00 PM (8 years ago) (m) in 9 months time, we will come and rejoice with them both Posted: at 30-06-2016 03:00 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Vectorcy at 30-06-2016 03:00 PM (8 years ago) (m) in 9 months time, we will come and rejoice with them both Posted: at 30-06-2016 03:00 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
For the young husband his 69 years old grandma was still a virgin before they got married. Posted: at 30-06-2016 03:18 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na wen oyinbo woman don old and oyinbo man no dey look dem for eye na dat time dem dey go look for black men like dat foolish one cos d guy need paper. God forbid bad thing.. How dem dey poke sef..? Posted: at 30-06-2016 03:24 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
akhaifo at 30-06-2016 03:36 PM (8 years ago) (m) Forget oh, my guy no wetin he dey look for nd wen he get am...the rest na history. Posted: at 30-06-2016 03:36 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
osarobo62 at 30-06-2016 03:41 PM (8 years ago) (m) Na wen oyinbo woman don old and oyinbo man no dey look dem for eye na dat time dem dey go look for black men like dat foolish one cos d guy need paper. God forbid bad thing.. How dem dey poke sef..?
bag the head...and bang the body Posted: at 30-06-2016 03:41 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
kp45 at 30-06-2016 04:03 PM (8 years ago) (m) Escape root Posted: at 30-06-2016 04:03 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Airbender at 30-06-2016 04:15 PM (8 years ago) (m) Yoruba's nd their lyf
#Air nation shall prevail. Posted: at 30-06-2016 04:15 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dareper at 30-06-2016 05:27 PM (8 years ago) (m) I pity that guy with that heavy duty way him call wife. Posted: at 30-06-2016 05:27 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
they are same age!!! that bloody man no be 29 never  Sometimes i dey see dis kin thing for parties... I mean no disrespect to Igbos, Edos and Delta guys na dem dey carry all dis old old women about bcos of paper.. I give it to yoruba guys for dere taste in women... Posted: at 30-06-2016 05:33 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
bag the head...and bang the body
Hahahahahahaha  I trust u, u pervert na ur style be dat... Posted: at 30-06-2016 05:44 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
How can u say greener pastures, even people wey dey europe with dere paper dey suffer pass people wey dey naija, some of dem are even better off in naija and trust me wen i tell u dis for nothing... Posted: at 30-06-2016 05:48 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
delight222 at 30-06-2016 06:52 PM (8 years ago) (f) when money speaks Posted: at 30-06-2016 06:52 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
zoe61 at 30-06-2016 08:12 PM (8 years ago) (f) may be na suffer cose an the guy look older then the lady Posted: at 30-06-2016 08:12 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
morgan1 at 30-06-2016 11:15 PM (8 years ago) (m) Forget,,,,,even this guy is more than 29 yrs old,,,,,no be today,,, Posted: at 30-06-2016 11:15 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
michaelc80 at 30-06-2016 11:51 PM (8 years ago) (m) all cos of money Posted: at 30-06-2016 11:51 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Erekosima at 1-07-2016 08:22 AM (8 years ago) (m) He wants to be a happily married man and probably have children. Posted: at 1-07-2016 08:22 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wamm33 at 1-07-2016 12:06 PM (8 years ago) (m) LOL,IF THIS OLD MAN IS 29? HMMMM THERE IS A PROBLEM,,,,,,,,, CHANGE honeypot PLS Posted: at 1-07-2016 12:06 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |