Greener Pastures: 29 Year-Old Nigerian Man Marries 69 Year Old European Grandma - Photos

Date: 30-06-2016 12:47 pm (8 years ago) | Author: CLARA JANCITA
[1] 2 3
- at 30-06-2016 12:47 PM (8 years ago)
(f)

Another confirmation that age is just a number...This kind love oo ... Yes! he did it. Probably in search for a greener pasture.. or is it love..??


Posted: at 30-06-2016 12:47 PM (8 years ago) | Hero
- Mykie010 at 30-06-2016 12:51 PM (8 years ago)
(m)
Paper things, see wetin hardship wey dey Nigeria dey cause.young boys no come get choice again just to live abroad
Posted: at 30-06-2016 12:51 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennycynth at 30-06-2016 12:56 PM (8 years ago)
(f)
Blame it on hardship
Posted: at 30-06-2016 12:56 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- CHRISETTE at 30-06-2016 01:05 PM (8 years ago)
(f)
The man looks 80 already
Posted: at 30-06-2016 01:05 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- danielsony at 30-06-2016 01:06 PM (8 years ago)
(m)
The woman young now, come over here come see the one wey senior father! Naija guys no send e-np dey easy! Grin
Posted: at 30-06-2016 01:06 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- beneno at 30-06-2016 01:12 PM (8 years ago)
(m)
Ni him Aduro age wey him shop for Europe be that Jor,this guy wey I dey see for this pic is more than 40  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 30-06-2016 01:12 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- privacy at 30-06-2016 01:19 PM (8 years ago)
(f)
D guy is more dan 29 joor
Posted: at 30-06-2016 01:19 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 30-06-2016 01:42 PM (8 years ago)
(m)
warever

Posted: at 30-06-2016 01:42 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- gogoman at 30-06-2016 01:48 PM (8 years ago)
Online (m)
they are same age!!!  that bloody man no be 29 never  Roll Eyes
Posted: at 30-06-2016 01:48 PM (8 years ago) | Grande Master
Reply
- dickieponga at 30-06-2016 01:51 PM (8 years ago)
(m)
How can dat guy be 29 anyway Na I'm passport age be dat no be I'm official age.. D woman sef no get anything to lose..
Posted: at 30-06-2016 01:51 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- osarobo62 at 30-06-2016 02:06 PM (8 years ago)
(m)
old expired news.....you just escaped from ogoni creeks Huh?
Posted: at 30-06-2016 02:06 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Ifnotr at 30-06-2016 02:10 PM (8 years ago)
(f)
Whether it's for love or money the age difference is far too much 40 years?
Posted: at 30-06-2016 02:10 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- winace at 30-06-2016 02:23 PM (8 years ago)
(f)
Dats why I say I want to marry dat stupid BENENO so he will be washing my undies for me. Beneno is 20 and am 100yrs. abi no be love be dat?Huh? I pity d young man. Meanwhile u guys abroad, are u saying u are not seeing 40 something years women or 50 to go for great grandma?Huh? Na wa o
Posted: at 30-06-2016 02:23 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kison at 30-06-2016 02:25 PM (8 years ago)
(m)
NIGERIA WOULD HAVE BEEN A MUCH BETTER PLACE IF ONLY SOME NIGERIANS WILL  LEARN HOW TO MIND THEIR BUSINESS AND FACE THEIR PROBLEMS INSTEAD OF WRITING AND COMMENTING NONSENSE THINGS, WELL A WISE MAN ONCE SAID NOTHING,,KISON……………Y'ALL BETTER BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL……………………………….
Posted: at 30-06-2016 02:25 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Otikadinje at 30-06-2016 02:30 PM (8 years ago)
(m)
That man is well above that age and the lady is well below that age, mr poster please check your record wella before you mislead many Grin Grin Grin

Posted: at 30-06-2016 02:30 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- EDDYPRINCE at 30-06-2016 02:31 PM (8 years ago)
(m)
LOLZZZZ THIS ONE EVEN DEY OKAY AND FYN,,, COME SEE THE RUBBISH OUR BOYS THEY COPE WITH HERE U GO FEAR FEAR
Posted: at 30-06-2016 02:31 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- beneno at 30-06-2016 02:32 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: EDWIN GRACE on 30-06-2016 02:23 PM
Dats why I say I want to marry dat stupid BENENO so he will be washing my undies for me. Beneno is 20 and am 100yrs. abi no be love be dat?Huh? I pity d young man. Meanwhile u guys abroad, are u saying u are not seeing 40 something years women or 50 to go for great grandma?Huh? Na wa o
you don finish me be that.a whole prince like me wash that something nawa o.any way I dey fast make I first fast finish before I go reply this your comment.no run o   Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 30-06-2016 02:32 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- slimmygal at 30-06-2016 02:45 PM (8 years ago)
(f)
dis news don over old as the couple, na dre life make them dey live am. how dis kain wedding be because of love? d guy dey find him way out of poverty ni.
Posted: at 30-06-2016 02:45 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DrSoba at 30-06-2016 02:45 PM (8 years ago)
(m)
What ever it is, there is a reason for the marriage.
Posted: at 30-06-2016 02:45 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- GermoDon at 30-06-2016 02:50 PM (8 years ago)
(m)
see dis bush yoruba man
Posted: at 30-06-2016 02:50 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3

Featured Discussions