Man Who Trick People By Pretending To Be A Cripple Beggar Caught Out By Passerby (Photos) (Page 2)

Date: 02-07-2016 9:39 am (7 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2] 3 4
- husseni12 at 2-07-2016 02:16 PM (7 years ago)
(m)
No money 4 every were
Posted: at 2-07-2016 02:16 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
- Toks-E at 2-07-2016 02:19 PM (7 years ago)
(m)
That guy na ex detective

Posted: at 2-07-2016 02:19 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- danielsony at 2-07-2016 02:45 PM (7 years ago)
(m)
Bad market Grin
Posted: at 2-07-2016 02:45 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Okhios at 2-07-2016 03:42 PM (7 years ago)
(m)
Yeye dey smell.
Posted: at 2-07-2016 03:42 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
- Blessed75 at 2-07-2016 03:56 PM (7 years ago)
(m)
The passer by is very intelligent he suppose to an FBI
Posted: at 2-07-2016 03:56 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 2-07-2016 04:40 PM (7 years ago)
(m)
Dem plenty for naija na.. Grin
Posted: at 2-07-2016 04:40 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dareper at 2-07-2016 04:43 PM (7 years ago)
(m)
So chinco.people lazy as well???. Wonderful
Posted: at 2-07-2016 04:43 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Novic at 2-07-2016 05:24 PM (7 years ago)
(m)
But this person wey dey open everything up no get work ooooo and even dey wicked... Chai
Posted: at 2-07-2016 05:24 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- chanst at 2-07-2016 06:09 PM (7 years ago)
(m)
I tink more it yet 2 come..
in dis buhari edition
Posted: at 2-07-2016 06:09 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- dnhovercraft at 2-07-2016 06:11 PM (7 years ago)
(m)
I no fit laugh.
Posted: at 2-07-2016 06:11 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- okatee at 2-07-2016 06:48 PM (7 years ago)
(m)
WALLAI, YAWA DON TRULY GAS
Posted: at 2-07-2016 06:48 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zoe61 at 2-07-2016 11:50 PM (7 years ago)
(f)
Huh nawa oo notting ppl no go do for money
Posted: at 2-07-2016 11:50 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 2-07-2016 11:59 PM (7 years ago)
(m)
chai ,wetin we no hear
Posted: at 2-07-2016 11:59 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 3-07-2016 06:45 AM (7 years ago)
(m)
All na for yawa sake
Posted: at 3-07-2016 06:45 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 3-07-2016 06:45 AM (7 years ago)
(m)
Yawa parole must to dey active
Posted: at 3-07-2016 06:45 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 3-07-2016 06:46 AM (7 years ago)
(m)
But sorry man, yawa don gas
Posted: at 3-07-2016 06:46 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 4-07-2016 06:24 AM (7 years ago)
(m)
Why be say everywhere I take na where yawa dey
Posted: at 4-07-2016 06:24 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 4-07-2016 06:24 AM (7 years ago)
(m)
See yawa dey here
Posted: at 4-07-2016 06:24 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 4-07-2016 06:25 AM (7 years ago)
(m)
Yawa don gas
Posted: at 4-07-2016 06:25 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Novic at 4-07-2016 04:50 PM (7 years ago)
(m)
Some people really need to be careful... Seriously then really need to be careful.... Well life most goes on sha, I just they waka pass. I will soon waka come again and latterly waka go.... Na wetin we go call this one now... Poverty edition
Posted: at 4-07-2016 04:50 PM (7 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4