Airbender at 2-07-2016 06:48 PM (8 years ago) (m) Foolish president
#Air nation shall prevail. Posted: at 2-07-2016 06:48 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okatee at 2-07-2016 07:03 PM (8 years ago) (m) GOD, NA ONLI GOD GO FIGHT UR FADA BATTLE. Posted: at 2-07-2016 07:03 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
slimmygal at 2-07-2016 07:35 PM (8 years ago) (f) ORIGINAL COPY RECEIVED BY ME.... WILL GET BACK TO YOU SOON.
lol, funny comment. na u pmb assigned to dey receive letter on his behalf abi? Posted: at 2-07-2016 07:35 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na ur papa put imsef for dat position wey im dey because e chop belleful so make d food digest inside prison. Abeg make d man remain dere tell ur brodas to take im place.. Posted: at 2-07-2016 08:02 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
zoe61 at 2-07-2016 08:55 PM (8 years ago) (f) interesting but too long i no fit read am finish Posted: at 2-07-2016 08:55 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Asterimou at 3-07-2016 02:18 AM (8 years ago) (m) Sorry my dear But millions of people have gotten married while their closest relatives are in prison. Bear it. Advice to all. STAY CLEAR OF TROUBLE and TROUBLE PEOPLE OR GROUP. Posted: at 3-07-2016 02:18 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Yawa no dey dey emotional Posted: at 3-07-2016 06:52 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Yawa dey Posted: at 3-07-2016 06:53 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Na so we c Posted: at 3-07-2016 06:54 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Na so we c am Posted: at 3-07-2016 06:54 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
djnero at 3-07-2016 06:04 PM (8 years ago) (m) too long non of ma business too Posted: at 3-07-2016 06:04 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Na so we take c am as yawa dey Posted: at 4-07-2016 06:31 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
But yawa still keeps going on Posted: at 4-07-2016 06:32 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Nothing fit stop yawa? Posted: at 4-07-2016 06:32 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Novic at 4-07-2016 04:47 PM (8 years ago) (m) Some people really need to be careful... Seriously then really need to be careful.... Well life most goes on sha, I just they waka pass. I will soon waka come again and latterly waka go....true talk... Posted: at 4-07-2016 04:47 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
EDDYPRINCE at 4-07-2016 11:28 PM (8 years ago) (m) Reply |
Chhaaaiiiiiiii life is a Battle Field and not a Bed of Roses nobsmalltin at all...,,,, I just dey observe! Posted: at 5-07-2016 03:58 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Chhaaaiiiiiiii life is a Battle Field and not Bed of Roses nobsmalltin at all...,,,, I just dey observe! Posted: at 5-07-2016 03:58 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Everywhere I go everywhere I take all I see is yawa, why. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas Posted: at 5-07-2016 05:36 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pls, why yawa dey everywhere I go. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas Posted: at 5-07-2016 04:34 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |