REVEALED! How Fayose Got Campaign Funds – Dr Tope Aluko (Page 2)

Date: 03-07-2016 6:50 am (8 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2] 3 4
- jp-free at 3-07-2016 01:57 PM (8 years ago)
(m)
Basket mouth / Back stabbers........... Generational curse
Posted: at 3-07-2016 01:57 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- morgan1 at 3-07-2016 02:43 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Collins chigoziri on  3-07-2016 09:57 AM
Abeg which party fayose dey self!?
Na  P D Pigs e dey,,,,,moni sharing party,,,
Posted: at 3-07-2016 02:43 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- osarobo62 at 3-07-2016 06:06 PM (8 years ago)
(m)
he even get house for ghana....na wah for these crooks oh.
Posted: at 3-07-2016 06:06 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- zoe61 at 3-07-2016 09:00 PM (8 years ago)
(f)
Naija politicans strong ooo see as dem they mention billions and millions so say no be ant thin
Posted: at 3-07-2016 09:00 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- winace at 3-07-2016 09:40 PM (8 years ago)
(f)
Aluko, we understand ur grievances. U and him are not in good terms. If u are still together wit him, I doubt if u will say all dis. We are not fools. It's only u pple disciples dat u can deceive not me and other wise pple.
Posted: at 3-07-2016 09:40 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Novic at 3-07-2016 10:30 PM (8 years ago)
(m)
Na everybody wan probe this man... But why him now... Well na him mouth dey cause this for him
Posted: at 3-07-2016 10:30 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- okatee at 4-07-2016 08:59 AM (8 years ago)
(m)
OGA, EVEN U WEY DY CONFESS MA NA TIF. NO SAINT FR UNA GAME
Posted: at 4-07-2016 08:59 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yawa_don_gas at 4-07-2016 10:36 AM (8 years ago)
(m)
Why everywhere I go yawa dey
Posted: at 4-07-2016 10:36 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 4-07-2016 10:36 AM (8 years ago)
(m)
Na serious yawa dey here
Posted: at 4-07-2016 10:36 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 4-07-2016 10:37 AM (8 years ago)
(m)
Yawa don gas
Posted: at 4-07-2016 10:37 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Novic at 4-07-2016 12:23 PM (8 years ago)
(m)
Some people really need to be careful... Seriously then really need to be careful.... Well life most goes on sha, I just they waka pass. I will soon waka come again and latterly waka go.... Hmmmmmmmm.... True talk...
Posted: at 4-07-2016 12:23 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 4-07-2016 05:38 PM (8 years ago)
(m)
We go no soon...
Posted: at 4-07-2016 05:38 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- EDDYPRINCE at 4-07-2016 11:20 PM (8 years ago)
(m)
TO WHOM IT MAY CONCERN!!!!! Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 4-07-2016 11:20 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 5-07-2016 04:13 AM (8 years ago)
(m)
Chhaaaiiiiiiii life is a Battle Field and not a Bed of Roses nobsmalltin at all...,,,,
I just dey observe!
Posted: at 5-07-2016 04:13 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 5-07-2016 05:44 AM (8 years ago)
(m)
Everywhere I go everywhere I take all I see is yawa, why. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas
Posted: at 5-07-2016 05:44 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- EDDYPRINCE at 5-07-2016 11:52 AM (8 years ago)
(m)
trying to re look into this post
Posted: at 5-07-2016 11:52 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 5-07-2016 04:41 PM (8 years ago)
(m)
Pls, why yawa dey everywhere I go. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas
Posted: at 5-07-2016 04:41 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- EDDYPRINCE at 5-07-2016 04:43 PM (8 years ago)
(m)
I am coming,let me consult the Ezemo ( chief priest ) to ask him what to comment AGAIN on this topic.staytuned don't go away.i am coming back
Posted: at 5-07-2016 04:43 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 5-07-2016 05:21 PM (8 years ago)
(m)
Yawa dey here, na so we take c am as yawa goes on. Yawa don gas
Posted: at 5-07-2016 05:21 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 5-07-2016 10:10 PM (8 years ago)
(m)
No be lie sey lyf no be bed of roses I just dey observe as the matter no be here at all
Posted: at 5-07-2016 10:10 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2] 3 4

Featured Discussions