okatee at 5-07-2016 11:23 AM (8 years ago) (m) MONEY NA BASTARD Posted: at 5-07-2016 11:23 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kison at 5-07-2016 12:00 PM (8 years ago) (m) Y'ALL BETTER be careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL... Posted: at 5-07-2016 12:00 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
slimmygal at 5-07-2016 12:01 PM (8 years ago) (f) Those of u wey dey UK, i need to know who get dat yatch. I dey wait for una reply cos its urgent and important. Posted: at 5-07-2016 12:01 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Vectorcy at 5-07-2016 12:23 PM (8 years ago) (m) Everywhere I go everywhere I take all I see is yawa, why. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas Posted: at 5-07-2016 12:23 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Vectorcy at 5-07-2016 12:24 PM (8 years ago) (m) Everywhere I go everywhere I take all I see is yawa, why. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas.yawa tins Posted: at 5-07-2016 12:24 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
POSTER, WHAT DO U MEAN THIS SHIP AM SEEING HERE IS 644FT LONG, DO U REALLY KNOW WHAT YOU ARE TALKING ABOUT.A TRAILER AND SOME PETROL TANKERS ARE 48FT, NAWA FOR U
Lol! Ask poster oo, does he know what he is talking about Posted: at 5-07-2016 01:09 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
OOSSYY at 5-07-2016 01:15 PM (8 years ago) (m) Lol! Ask poster oo, does he know what he is talking about
 HAHAHAHAHA, BROS I TIRE FOR SOME OF THESE NEWS POSTERS IN THIS NAIJAPALS Posted: at 5-07-2016 01:15 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Poster na who get d ship and e big pass Titanic..? And konfirm d size of d ship again Posted: at 5-07-2016 02:19 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Observing things on point Posted: at 5-07-2016 02:22 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Dickieponga u dey talk like say u don reach MMA bfor who tel u say dey pack am near london bridge
I never said it was parked in London Bridge i said mine is parked there and my own no big like dis... Most privately owned yachts are parked dere, ask Gogoman... Who tell u say i never reach MMA b4 no be dere i take fly comot... I no waka thru desert or swim Atlantic to reach Europe like u did oo cos i no say na dat route u take reach Germany... Posted: at 5-07-2016 02:27 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Dickieponga u dey talk like say u don reach MMA bfor who tel u say dey pack am near london bridge
Speaking and reading english is very simple but understanding it is very difficult, where for my statement i make i talk say dem dey park dis big yacht... Posted: at 5-07-2016 02:39 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Vectorcy at 5-07-2016 02:51 PM (8 years ago) (m) Everywhere I go everywhere I take all I see is yawa, why. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas Posted: at 5-07-2016 02:51 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
morgan1 at 5-07-2016 03:25 PM (8 years ago) (m) MONI GOOD OOOO,,,, Posted: at 5-07-2016 03:25 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
EDDYPRINCE at 5-07-2016 03:25 PM (8 years ago) (m) I am coming,let me consult the Ezemo ( chief priest ) to ask him what to comment again on this topic.staytuned don't go away.i am coming back Posted: at 5-07-2016 03:25 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennycynth at 5-07-2016 04:00 PM (8 years ago) (f) Hope e no be like Titanic Posted: at 5-07-2016 04:00 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
OLUCHI5 at 5-07-2016 04:47 PM (8 years ago) (m) my own pass this one. Posted: at 5-07-2016 04:47 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
EDDYPRINCE at 5-07-2016 09:21 PM (8 years ago) (m) still observing this issue,, hmmmmmmmmmm Posted: at 5-07-2016 09:21 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
My own bigger pass this one. D owner try small. Posted: at 5-07-2016 09:49 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
EDDYPRINCE at 5-07-2016 09:54 PM (8 years ago) (m) OH,,, THIS LIFE..............HMMMMMMMMMM Posted: at 5-07-2016 09:54 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
No be lie sey lyf no be bed of roses I just dey observe as the matter no be here at all Posted: at 5-07-2016 10:40 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |