Super Eagles player Simon Moses and his wife Ibukun enjoyed some time at the beach today. The couple who got married in December last year. More photos after the cut...
I have been reporting for several years now and I am very interested in visual news reportage with strong inclusion of photos and video multimedia.
Posted: at 19-07-2016 10:32 PM (8 years ago) | Addicted Hero
dickieponga at 19-07-2016 11:19 PM (8 years ago) (m)
Nice girl, make una no abuse am cos na typical naija girl she's not a model nor a film star, she's just a natural naija girl dats y i love her.. Nice one Moses..Lets appreciate our women..
Posted: at 19-07-2016 11:19 PM (8 years ago) | Hero
Nice girl, make una no abuse am cos na typical naija girl she's not a model nor a film star, she's just a natural naija girl dats y i love her.. Nice one Moses..Lets appreciate our women..
D guy appear so local hungry d Europe sef no fit am.chie na real yoruba boy b dis o
Posted: at 20-07-2016 05:58 AM (8 years ago) | Gistmaniac
waytoheaven at 20-07-2016 10:56 AM (8 years ago) (m)
Quote from: GermoDon on 20-07-2016 05:58 AM
D guy appear so local hungry d Europe sef no fit am.chie na real yoruba boy b dis o
my guuy,show me one footballer wey deey top division and em get meat for body and i go tell u na lie if u knnw d heltic training this guyz go thru,u go no say footy na for inshape pple
Posted: at 20-07-2016 10:56 AM (8 years ago) | Upcoming