Domestic Violence VictimAwarded $40m After Surviving 5hrs Of Brutal Torture From Boyfriend (Page 2)

Date: 24-07-2016 6:10 pm (8 years ago) | Author: kacy lee
1 [2]
- morgan1 at 25-07-2016 02:48 AM (8 years ago)
(m)
Good one,,,,
Posted: at 25-07-2016 02:48 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- winace at 25-07-2016 04:21 AM (8 years ago)
(f)
D guy is a beast dat shld be kept in a cage in d zoo alone so he won't eat other animals too.
Posted: at 25-07-2016 04:21 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- diezo at 25-07-2016 01:09 PM (8 years ago)
(m)
WOMAN THANK GOD 4 UR LIFE, BUT MAKE I ASK ONE QUESTION DIS THING I NO SURE SAY NA TODAY E START BECAUSE DEM SAY THERE IS NO SMOKE WITHOUT FIRE, SHE GO DON DEY EXPERIENCE ALL DIS VIOLATION SINCE BUT SHE GO DEY BEAR IN D NAME OF LOVE MADAM LOVE NO DEY FOR GRAVE O! AND MY ADVICE TO WOMEN NA ONLY ALL DIS KIND ROUGH PEOPLE NA DEM DEY ALWAYS LOVE DEM DO UNA? I DON SEE CASES OF GIRLS WITH SIMILAR ISSUES, NA SO ONE GUY BEAT HIM GIRLFRIEND WEY GET BELLE FOR AM NA SHE LOST PREGNACY, DEM RESCUE HER FINISH D IDIOT BOYFRIEND COME BEG HER SHE STIIL GO BACK, SHE CARRY ANOTHER BELLE THIS TIME AROUND NA SMALL THING SHE TAKE ESCAPE DEATH, D GUY PANEL BEAT HER FACE AND BELLE WITH BOTTLE, STAB ALL HER FACE NA AFTER THREE DAYS NA SHE OPEN EYE FOR HOSPITAL BECAUSE SHE ENTER COMA, AFTER ABOUT TWO TO THREE MONTHS AGAIN NA D YEYE BOYFRIEND COME BEG D IDIOT FOWL NA SHE GREE AGAIN NA DEM ASK SAY WETIN DEY DO HER SELF SHE NO DEY EVER LEARN, D YEYE WORD WEY COMOT FROM D GIRL MOUTH BE SAY I LOVE HIM HE IS MY EVERYTHING, NA FAMILY WASH HAND COMOT FROM D GIRL LIFE SAY SHE DEY ON HER OWN, AT D END OF D DAY D GUY MARRY D GIRL PUT FOR HOUSE BUT HIM DEY CARRY WOMEN DEY COME DO THINGS WITH FOR D SAME HOUSE IF D GIRL TALK NA BEAT SHE GO COLLECT AND ALREADY FAMILY DON TELL AM OYO SO LADIES BE WISE ENOUGH SAID MAKE UNA REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!! 
Posted: at 25-07-2016 01:09 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- CHRISETTE at 25-07-2016 02:58 PM (8 years ago)
(f)
Nice one he will be paying forever
Posted: at 25-07-2016 02:58 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- okatee at 26-07-2016 01:36 PM (8 years ago)
(m)
DIZ IZ WAT I CALLED JUSTICE...
Posted: at 26-07-2016 01:36 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. ‘Where Is The Black Pope?’ -Reno Omokri Slams Catholic Church, Questions Christian Leaderships

  2. "6 Weddings Aren't Enough, I Wanted To Marry Priscilla Ojo Everywhere" - Juma Jux Reveals

  3. Lagos Company Boss, Olalekan Adewoye Docked For Alleged $680,622.65 Fraud

  4. President Tinubu Appoints Princess Atika Ajana As Executive Director Of Projects For NCDC

  5. 21Yr Old Nigerian Man Released Without Jail Time After He Attacked A Man With Hammer In Poland

  6. Mercy Chinwo’s Ex-Manager, EeZeeTee Granted ₦20m Bail Over Alleged $397,106 Forex Fraud

  7. "I Was Nearly Burnt Alive In My Office During #EndSARS Protests"- Desmond Elliott

  8. BREAKING: JAMB Releases 2025 UTME Results

  9. PHOTOS: Troops Arrest Notorious Gunrunners, Recover Arms In Kaduna

  10. Actor Emeka Nwagbarocha Knocks Nigerians Over VeryDarkMan Welcome Party

  11. He Laughed At Me When I Had Issues With The Authorities -Bobrisky React To VeryDarkMan’s Arrest

  12. My Greatest Gift & Blessing - Davido’s Babymama Celebrates Their Daughter, Hailey As She Turns


THIS WEEK
  1. JUST IN! EFCC Labels VeryDarkMan A ‘BANDIT’

  2. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  3. Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)

  4. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  5. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  6. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  7. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  8. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  9. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  10. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot


TOP MEMBERS:

Featured Discussions