One Chance: Naijapal Narrates How he Lost N6000 to a 19 Year Old Runz Girl in Lagos (Page 2)

Date: 15-08-2016 1:44 pm (7 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2]
- Haso112 at 16-08-2016 07:43 AM (7 years ago)
(m)
''Wizkid and Lil Wayne for do new song for you... ''ONE CHANCE''... loool
Posted: at 16-08-2016 07:43 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akinopeyemi at 16-08-2016 11:30 AM (7 years ago)
(m)
Maga of the highest order.....old skul scope still dey catch you......na when she don dey request for the biggest fish i go don change am for am say i no get dat kind money...girls plenty with ordinary scope sef.....dem go sleep ur house neat. JJC
Posted: at 16-08-2016 11:30 AM (7 years ago) | Newbie
Reply
- Samola4us at 17-08-2016 10:34 PM (7 years ago)
(m)
Na full time mugu u be o o
Posted: at 17-08-2016 10:34 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- ogb123 at 7-09-2016 09:04 PM (7 years ago)
(m)
Open ur eyes d next time oh, na naija u dey.
Posted: at 7-09-2016 09:04 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
1 [2]