kacylee at 15-08-2016 07:45 PM (8 years ago) (f) 
Just saw this photo online and wanted to get your opinion on it. Can you lick your partners feet?

I have been reporting for several years now and I am very interested in visual news reportage with strong inclusion of photos and video multimedia. Posted: at 15-08-2016 07:45 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
|
andyjames at 15-08-2016 07:51 PM (8 years ago) (m) Dis one don pass love o Posted: at 15-08-2016 07:51 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
K01abinibi at 15-08-2016 07:56 PM (8 years ago) (m) Why not! I fit do am now,if she just commot d leg from boiling water. Posted: at 15-08-2016 07:56 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Of cos no be biggie I think say Na better thing Una dey talk sef.. Posted: at 15-08-2016 08:01 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
schmit at 15-08-2016 08:05 PM (8 years ago) (f) Dat ring fear me and d toes long, u sure say d guy head correct so? Posted: at 15-08-2016 08:05 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Jeonleon at 15-08-2016 09:00 PM (8 years ago) (m) Those feet are too big for a female...... and the toes, OMG! Posted: at 15-08-2016 09:00 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ItzQueen at 15-08-2016 09:36 PM (8 years ago) (f) Am naht sure if d feet belonqs to a lady... Am sure dis quy is qay Posted: at 15-08-2016 09:36 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
kison at 15-08-2016 10:30 PM (8 years ago) (m) Y'ALL BETTER be careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL... Posted: at 15-08-2016 10:30 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
dareper at 15-08-2016 10:36 PM (8 years ago) (m) Photo shop things. Posted: at 15-08-2016 10:36 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
beneno at 15-08-2016 10:53 PM (8 years ago) (m) Why is her toes so long ? Posted: at 15-08-2016 10:53 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Trueyarn at 15-08-2016 11:49 PM (8 years ago) (m) I don craze b4?see toes like antelope toes. Posted: at 15-08-2016 11:49 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
morgan1 at 16-08-2016 01:09 AM (8 years ago) (m) Make dem find someting do to dis guy matter,,,,,something don Hit am Posted: at 16-08-2016 01:09 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
CHRISETTE at 16-08-2016 01:31 AM (8 years ago) (f) Na giant leg be that? That foot looks horrible Posted: at 16-08-2016 01:31 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
winace at 16-08-2016 06:15 AM (8 years ago) (f) Trashy Posted: at 16-08-2016 06:15 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Haso112 at 16-08-2016 07:05 AM (8 years ago) (m) WTF!!! Na woman feet big like that? Like seriously??? Posted: at 16-08-2016 07:05 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
When guys dey role their tongue inside honey pot.......why will this be a big deal Posted: at 16-08-2016 07:40 AM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
gogoman at 16-08-2016 09:26 AM (8 years ago) (m) na today Posted: at 16-08-2016 09:26 AM (8 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ruthie at 16-08-2016 09:42 AM (8 years ago) (f) wetin he dey suck out Posted: at 16-08-2016 09:42 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Mynameis1 at 16-08-2016 12:32 PM (8 years ago) (m) If she wash am with raw acid first .. Why not? Posted: at 16-08-2016 12:32 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
candela at 16-08-2016 01:05 PM (8 years ago) (m) African woman no need this kind love o. Once the money dey flow no problem Posted: at 16-08-2016 01:05 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |