Posted: at | |
| |||||
Quote from: ejibond on 7-04-2010 10:48 AM Quote from: teeco on 7-04-2010 08:41 AM Quote from: ejibond on 6-04-2010 10:02 PM Aaaah! teeeecoo! ya secret don expose....so, na so you dey pregnant all the fine fine babes wey dey NP abi? Now,d one wey u do with omatu don lead to belle, u con begin dey denie am infront of evrybody...If na lie,why u dey tell omatu make una settle for private? U be confirm guy man o!(2face broda ![]() Abeg! make u settle d babe sharp sharp. ol boy why you dey shout na ![]() na him you deu vex for me? ![]()
| |||||
wetin dey happen Reply
| |||||
Quote from: blings_is_back on 7-04-2010 12:56 PM wetin dey happen I have been paid in full for this month of April.The amount is secret. If I do not get May payment, I will tell everybody again! Thanks teeco for being a responsible paying daddy for our five kids. My neighbour say you pregnant her daughter too. ![]() ![]()
| |||||
hahahahahahahahha......... omatu any other girl dey when u go dash me make i give her belle.... but i no go run away like teeco Reply
| |||||
. ReplyI report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER
| |||||
Quote from: blings_is_back on 7-04-2010 05:21 PM hahahahahahahahha......... omatu any other girl dey when u go dash me make i give her belle.... but i no go run away like teeco go settle Ebony first ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: teeco on 7-04-2010 12:34 PM Quote from: ejibond on 7-04-2010 10:48 AM Quote from: teeco on 7-04-2010 08:41 AM Quote from: ejibond on 6-04-2010 10:02 PM Aaaah! teeeecoo! ya secret don expose....so, na so you dey pregnant all the fine fine babes wey dey NP abi? Now,d one wey u do with omatu don lead to belle, u con begin dey denie am infront of evrybody...If na lie,why u dey tell omatu make una settle for private? U be confirm guy man o!(2face broda ![]() Abeg! make u settle d babe sharp sharp. ol boy why you dey shout na ![]() na him you deu vex for me? ![]()
| |||||
Quote from: omatu on 7-04-2010 04:37 PM Quote from: blings_is_back on 7-04-2010 12:56 PM wetin dey happen I have been paid in full for this month of April.The amount is secret. If I do not get May payment, I will tell everybody again! Thanks teeco for being a responsible paying daddy for our five kids. My neighbour say you pregnant her daughter too. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ejibond on 7-04-2010 07:21 PM Quote from: omatu on 7-04-2010 04:37 PM Quote from: blings_is_back on 7-04-2010 12:56 PM wetin dey happen I have been paid in full for this month of April.The amount is secret. If I do not get May payment, I will tell everybody again! Thanks teeco for being a responsible paying daddy for our five kids. My neighbour say you pregnant her daughter too. ![]() ![]()
| |||||
Chei! omatu! you mean say na teeco pikins be that? dem tooo ugly...the last one almost make me faint... ReplyAbeg! i no want dem ![]() Abeg find me better one.
| |||||
Quote from: ejibond on 8-04-2010 03:06 AM Chei! omatu! you mean say na teeco pikins be that? dem tooo ugly...the last one almost make me faint... teeco's children are very rich. Please reconsider. Cover their faces all the time. You do not have to look at them.Abeg! i no want dem ![]() Abeg find me better one. ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: omatu on 8-04-2010 03:07 AM Quote from: ejibond on 8-04-2010 03:06 AM Chei! omatu! you mean say na teeco pikins be that? dem tooo ugly...the last one almost make me faint... teeco's children are very rich. Please reconsider. Cover their faces all the time. You do not have to look at them.Abeg! i no want dem ![]() Abeg find me better one. ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ejibond on 8-04-2010 03:41 AM Quote from: omatu on 8-04-2010 03:07 AM Quote from: ejibond on 8-04-2010 03:06 AM Chei! omatu! you mean say na teeco pikins be that? dem tooo ugly...the last one almost make me faint... teeco's children are very rich. Please reconsider. Cover their faces all the time. You do not have to look at them.Abeg! i no want dem ![]() Abeg find me better one. ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() that first pixs na real heart attack. If teeco pikin be like dat,i wonder how you and teeco go luk like???.
| |||||
Quote from: ejibond on 8-04-2010 04:07 AM ![]() ![]() ![]() that first pixs na real heart attack. If teeco pikin be like dat,i wonder how you and teeco go luk like???. She has money to make her self pretty all the time. The plastic surgeon is the best in the world. You are operating under fear. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: omatu on 8-04-2010 04:10 AM Quote from: ejibond on 8-04-2010 04:07 AM ![]() ![]() ![]() that first pixs na real heart attack. If teeco pikin be like dat,i wonder how you and teeco go luk like???. She has money to make her self pretty all the time. The plastic surgeon is the best in the world. You are operating under fear. ![]() ![]() ok look! what if my frnds visit me for my house and her plastic surgeries falloff,shey no be murder be dat one?
| |||||
Quote from: ejibond on 8-04-2010 04:20 AM Quote from: omatu on 8-04-2010 04:10 AM Quote from: ejibond on 8-04-2010 04:07 AM ![]() ![]() ![]() that first pixs na real heart attack. If teeco pikin be like dat,i wonder how you and teeco go luk like???. She has money to make her self pretty all the time. The plastic surgeon is the best in the world. You are operating under fear. ![]() ![]() ok look! what if my frnds visit me for my house and her plastic surgeries falloff,shey no be murder be dat one? I have another one that you may like. check below to see if you like her.
| |||||
Hmmm! the first one be like masqurad but the second dey a bit ok. Reply
| |||||
Quote from: ejibond on 8-04-2010 04:30 AM Hmmm! the first one be like masqurad but the second dey a bit ok. You have to pay bride price.![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)