
The Facebook founder is in Kenya after visiting Nigeria for 3 days, a Kenyan guy thinks Nigerians are over hyping the visit.
Just read up his tweets for yourself. His timeline on Twitter is all about Nigeria! He is finishing us!

Posted: at | |
![]() The Facebook founder is in Kenya after visiting Nigeria for 3 days, a Kenyan guy thinks Nigerians are over hyping the visit. Just read up his tweets for yourself. His timeline on Twitter is all about Nigeria! He is finishing us! ![]() I have been reporting for several years now and I am very interested in visual news reportage with strong inclusion of photos and video multimedia.
| |||||
Tell him insultin Nigerians dat hes a bunch of shit Reply
| |||||
i no blame you.....na tree wey fall naim make goat climb am........kenya dumb ass.... Reply
| |||||
who be kenya again if nor be as our so call leader and some useless naija wey dey spoil our name everywhere they go, see kenya wey d world nor know dey drag shoulder with naija, oooh oooh i tears when i see things like this, what has happen to my once giant of africa Reply
| |||||
see dumb useless kenya dey talk about naija of all country for africa which country come first before us if not the wicked useless leaders that has sold our greatness for corruption Reply
| |||||
kenya wey nor even reach weight of one state for naija dey trow dia dirty mouth to a whole naija, leaders una fall our hand, una fail us anyway i nor blame them i blame our corrupt leaders Reply
| |||||
DIZ KENYA OOOO....KENYA WEY B SAY BORNO BETTER PASS, COUNTRY WEY B SAY HIV DON FINISH..... Reply
| |||||
Quote from: Slimchery on 1-09-2016 09:28 PM who be kenya again if nor be as our so call leader and some useless naija wey dey spoil our name everywhere they go, see kenya wey d world nor know dey drag shoulder with naija, oooh oooh i tears when i see things like this, what has happen to my once giant of africa .......heheheh my brother i dey feel u....no mind them ...bunch of yeye HIV people....the guy is jealous......xxx
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
xtian e be like u don catch one albino make juju (very common in kenya/east Africa) so u no de fear person again If you no close ur mouth u go soon be X true true Reply
| |||||
I blame our useless leaders, Kenya way be say some country no recognise Reply
| |||||
so no be ghana we dey get beef with again lol KENYAAAA UNA PAPA Reply
| |||||
RESERVE MY COMENT Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Just imagine Kenyan Reply
| |||||
I Nigeria: ReplyLeft = Left Right = Right In Kenya: Left = Reft Right = Light
| |||||
He's a foolish boi Reply#MyVerdict.
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
haha e be like say naija guy poke his sister Reply![]()
| |||||
Na Kenyans wey still dey dress necked dey yap Naija. I no blame am. Na weytin our Presido cause Reply
| |||||
The guy dey vex. Naija guys don finish dem for Kenya. Poke their sisters and collect all their girl friends. Naija I hailoooo. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest