okatee at 4-07-2016 09:39 AM (8 years ago) (m) OGA POSTER, D GAL IS OK BT MY BAE FYN PASS HER. Posted: at 4-07-2016 09:39 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Novic at 4-07-2016 12:10 PM (8 years ago) (m) Some people really need to be careful... Seriously then really need to be careful.... Well life most goes on sha, I just they waka pass. I will soon waka come again and latterly waka go....good for both of them Posted: at 4-07-2016 12:10 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
The girl too fine. Posted: at 4-07-2016 02:04 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
spekay at 4-07-2016 02:53 PM (8 years ago) (m) she got the magic weldone guys happy wedelock
" If its not for love - its for nothing " [/size] Posted: at 4-07-2016 02:53 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
slimmygal at 4-07-2016 06:52 PM (8 years ago) (f) d lady fine sha but dbanj no be better person. after wey him don wack d whole naija big babes finish, he kon dump them for dis chick. anyway, hope say distribution go stop sha. Posted: at 4-07-2016 06:52 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
 you too dey listen to fake rumor....,, Posted: at 4-07-2016 09:20 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I just dey observe Posted: at 4-07-2016 09:20 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
EDDYPRINCE at 4-07-2016 11:16 PM (8 years ago) (m) Reply |
Wat a waste of my time...NEXT PLEASE.. Posted: at 4-07-2016 11:34 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Chhaaaiiiiiiii life is a Battle Field and not a Bed of Roses nobsmalltin at all...,,,, I just dey observe! Posted: at 5-07-2016 04:19 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Everywhere I go everywhere I take all I see is yawa, why. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas Posted: at 5-07-2016 05:49 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Novic at 5-07-2016 10:11 AM (8 years ago) (m) Some people really need to be careful... Seriously then really need to be careful.... Well life most goes on sha, I just they waka pass. I will soon waka come again and latterly waka go.... Posted: at 5-07-2016 10:11 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Novic at 5-07-2016 10:12 AM (8 years ago) (m) Some people really need to be careful... Seriously then really need to be careful.... Well life most goes on sha, I just they waka pass. I will soon waka come again and latterly waka go.... Posted: at 5-07-2016 10:12 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
EDDYPRINCE at 5-07-2016 11:48 AM (8 years ago) (m) trying to re look into this post Posted: at 5-07-2016 11:48 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
EDDYPRINCE at 5-07-2016 04:39 PM (8 years ago) (m) I am coming,let me consult the Ezemo ( chief priest ) to ask him what to comment AGAIN on this topic.staytuned don't go away.i am coming back Posted: at 5-07-2016 04:39 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pls, why yawa dey everywhere I go. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas Posted: at 5-07-2016 04:47 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
No be lie sey lyf no be bed of roses I just dey observe as the matter no be here at all Posted: at 5-07-2016 10:14 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
EDDYPRINCE at 5-07-2016 10:34 PM (8 years ago) (m) OH,,, THIS LIFE..............HMMMMMMMMMM Posted: at 5-07-2016 10:34 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Just negodu nobsmalltin at all,,,.. I just dey observe Posted: at 5-07-2016 11:04 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pls, why be say na everywhere I go yawa dey? Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas Posted: at 5-07-2016 11:58 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |