Bill Gate No. 2 Richest man in the world (Page 3)

Date: 11-03-2010 12:24 pm (14 years ago) | Author: Kelly Justice
1 2 [3]
- megafather1 at 18-03-2010 06:54 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Mekoyor on 15-03-2010 07:05 AM
Non fit reach wey me i dey
Hey, poor pple can hope.Dont worry, it will be better one day,eyya.
Posted: at 18-03-2010 06:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- irule at 18-03-2010 08:31 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: megafather1 on 18-03-2010 06:54 PM
Quote from: Mekoyor on 15-03-2010 07:05 AM
Non fit reach wey me i dey
Hey, poor pple can hope.Dont worry, it will be better one day,eyya.
Taaaa! ego beta? evri day ppl dey die no fud, wota, lite nko e no dey & u dey prech ego beta make im beta now now boyz n girlz nid am

Posted: at 18-03-2010 08:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enc4life at 18-03-2010 09:06 PM (14 years ago)
(m)
try follow go collect ur own national cake 4 abj
Posted: at 18-03-2010 09:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 19-03-2010 10:08 AM (14 years ago)
(m)
I see

Posted: at 19-03-2010 10:08 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- uploader at 19-03-2010 10:14 AM (14 years ago)
(m)
Dat 1 concern dem.
Posted: at 19-03-2010 10:14 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- irule at 19-03-2010 12:15 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: enc4life on 18-03-2010 09:06 PM
try follow go collect ur own national cake 4 abj
4 which level now

Posted: at 19-03-2010 12:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Cynty4real at 30-01-2013 10:48 AM (11 years ago)
(f)
My own moni go plenti pas their own
By Gods grace oo
Me ma i no go poor at all
Posted: at 30-01-2013 10:48 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- deboalabi262 at 30-01-2013 11:14 AM (11 years ago)
(m)
Wetin concern me now...... Huh?

Posted: at 30-01-2013 11:14 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 30-03-2016 02:38 AM (8 years ago)
(m)
E try...
Posted: at 30-03-2016 02:38 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- emma4love3 at 30-03-2016 07:48 AM (8 years ago)
(m)
i waka pass
Posted: at 30-03-2016 07:48 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- emma4love3 at 30-03-2016 07:49 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: abdulrasak shodipo on 11-03-2010 03:53 PM
lets just pray our own time too will come in soonest time
.....Amen ooooh
Posted: at 30-03-2016 07:49 AM (8 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3]