
This is What Each State Got From The Paris Club refund...

Posted: at | |
![]() This is What Each State Got From The Paris Club refund... ![]() I have been reporting for several years now and I am very interested in visual news reportage with strong inclusion of photos and video multimedia.
| |||||
for wat?? ReplyJoramentity aka chukkychukky
| |||||
Oboy u go fear figures ReplyLife na jeje so just try to take am softly
| |||||
WASTE OF MONEY! NA THOSE BASTARD GOVERNOR DEY CHOP AM Reply
| |||||
what of kano state Reply![]() ![]()
| |||||
Later then no go pay workers,God go judge una for this god wey una dun make una sef over people wey vote una enter office Reply
| |||||
bro forget am you vote who enter office,no be for nigeria ,no election .they bought their office with money so when they never pay the devil fathers wey bring the money you wan make dey work lie lie even if wann reach 1000 na una sabbi Reply
| |||||
see money na him some set of people want to sit down on top, HOly Ghost fire, will burn una buttocks ReplyI have been reporting for several years now and I am very interested in visual news reportage with strong inclusion of photos and video multimedia.
| |||||
What are they doing with the money??? People needs to start asking questions. Reply
| |||||
Kano no collect, i dont believe this post, how Bayelsa, Delta and Katsina go collect the same amount with Lagos and Rivers. Abuja no collect anything, Kano no collect anything, Liers.... Reply
| |||||
Quote from: rottymore on 9-01-2017 03:07 PM Kano no collect, i dont believe this post, how Bayelsa, Delta and Katsina go collect the same amount with Lagos and Rivers. Abuja no collect anything, Kano no collect anything, Liers.... BROS YOU DEY SEE WELA, I WONDER THE SAME... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Please please hold on, why e be say everywhere I take even when I wan hide yawa dey there? ReplyWhy why? Yawa life, yawa goes on
| |||||
Quote from: yawa_don_gas on 12-01-2017 03:42 AM Please please hold on, why e be say everywhere I take even when I wan hide yawa dey there? The thing about yawa be say yawa nor dey gree Why why? Yawa life, yawa goes on Life na jeje so just try to take am softly
| |||||
I just dey observe...,, ReplyLyf na from phase to face..
| |||||
So where the cash dry? Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest