Watch Out: Video Of How Northern Youths Openly Threatened 2face Idibia. (Page 2)

Date: 09-02-2017 5:05 pm (7 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2]
- diezo at 10-02-2017 12:36 PM (7 years ago)
(m)
SOME PEOPLE NO GET CONSCENCE IF AFTER TUFACE PROTEST FINISH U COME HEAR BREAKING NEWS TOMORROW SAY TUFACE WAS BURNED TO DEATH BY D USELESS FULANI PEOPLE WETIN U GO DO ABEG TUBABA NA U KNOW UR REASON WHY U CANCEL AM AND I BELEIVE SAY NA FOR GOOD ANYWAY MAKE I GERRARA HERE BEFORE PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
Posted: at 10-02-2017 12:36 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- benosky4 at 10-02-2017 01:07 PM (7 years ago)
(m)
i comment my reserve till i see the video.

Posted: at 10-02-2017 01:07 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kroffor at 10-02-2017 04:16 PM (7 years ago)
(m)
Jobless illiterate.
 
Posted: at 10-02-2017 04:16 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2]