Forget odeshi sey u be IBO or any oda tribe,,, wen u dey waka & persin tell u 2go bridge drown ursef 4 lagoon abi na canal or sey an invisible osho baba u no no from Edo state call sey make u Go And Dieee..,, Only dat kain yawa talk fit gi u high B.p,,, I beg no go bridge fall inside lagoon or canal to solve ur problems., wetin I gat 4 u here na easy and simple way to die,.,..... So I ask U again..:: Are u tayad of life?.. Do u wish 2 die now? Den smell a Yoruba's girl pant
Posted: at 23-03-2017 09:32 AM (8 years ago) | Addicted Hero