wetin u dey open dat mouth dey talk abi u chop witch, na cus u still dey inside hole and u no dey c road dey make u dey talk lik pinkin wen dem born not long ago. u tik say na only jos tins lik dis dey happen, all ova 9ja tins lik dis dey happen, even in lag, benin, PH, it is just dat u refuse to accept d truth. so Brother pls open ur eyes.
Posted: at | |