If fit be sef say this guy wey send U this recharge card no be say him or anybody for him family too hold side o. U sef think am if na like that. Guy man just wake up for mor mor buy U 1500 recharge card. Some guys sef dey try. Maybe U felt he was just being generous?
Oh yea ofcos felt his generousity......so if i call u up and say Onchedu, pls can you send me recahrge card? u go bone my side huh? Posted: at 24-03-2010 01:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onchedu at 24-03-2010 01:32 PM (15 years ago) (m) LWKMD. I know if na yahoo boy U be? Where I even know U from ehn? Unless I hit a million dollar jackpot (and I mean that) be prepared to hear me laff at U in a way U'd hate to listen to. Ha! Ebony, Hahahahaha... Can't stop laffing. Dont worry ehn, I'll send it to U U hear. Just wait Ur phone will beep soon U hear. :-P Posted: at 24-03-2010 01:32 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
LWKMD. I know if na yahoo boy U be? Where I even know U from ehn? Unless I hit a million dollar jackpot (and I mean that) be prepared to hear me laff at U in a way U'd hate to listen to.
Ha! Ebony, Hahahahaha... Can't stop laffing. Dont worry ehn, I'll send it to U U hear. Just wait Ur phone will beep soon U hear. :-P
lol u dey laff me abi  and i tot he was a good friend :'( Posted: at 24-03-2010 01:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onchedu at 24-03-2010 01:41 PM (15 years ago) (m) No be only good friend. Hahahahaha. I still dey laff U o. If na jazz go make U call me like that, tell the jazz man make him retire honourably. If na naija jazzman sha like our politicians chances are he wont even in the face of shame. Abeg call me ask me for that recharge card. I'm dying to practicalize this lafta. Hahahahaha Oh my goodness. Ur funny o. Posted: at 24-03-2010 01:41 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
onchedu at 24-03-2010 01:45 PM (15 years ago) (m) Serious o, call me. I myt just decide to reward u for making me laff so hard today. Now that's not a gift. Its a reward. Posted: at 24-03-2010 01:45 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
No be only good friend. Hahahahaha. I still dey laff U o. If na jazz go make U call me like that, tell the jazz man make him retire honourably. If na naija jazzman sha like our politicians chances are he wont even in the face of shame.
Abeg call me ask me for that recharge card. I'm dying to practicalize this lafta. Hahahahaha
Oh my goodness. Ur funny o.
hahahaha, no worry i go try my jazz out on you.... expect my call Posted: at 24-03-2010 01:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onchedu at 24-03-2010 01:54 PM (15 years ago) (m) Infact, make me sef go check phone directory get ur number send U that 1500 card as stimulus package for calling me. After we don yarn for lke 1min U fit drop the call make I send U another 1500. Shey U like ehn? Posted: at 24-03-2010 01:54 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Infact, make me sef go check phone directory get ur number send U that 1500 card as stimulus package for calling me. After we don yarn for lke 1min U fit drop the call make I send U another 1500. Shey U like ehn?
hahahahaha..... nice, likey! oya send the reward ooo, i dey wait Posted: at 24-03-2010 01:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onchedu at 24-03-2010 02:03 PM (15 years ago) (m) Ah ahn? U never get am. Hey! The devil is a liar.So U mean say this people never gree the share and sell reach U? Ha! MTN ooo! Dem don chop my money. And I say make I surprise U fah, so I sent N15,000 recharge from my phone. See me dey go their office now now. Enerts Ndukwe must hear about this. If them mess with U I will make sure I drag them to the lower house of the National assembly. Ha! My Ebony o! Hmmm! I no go yarn first. Posted: at 24-03-2010 02:03 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
lol...make i go lunch first you must fulfill ur promise today ooo Posted: at 24-03-2010 02:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onchedu at 24-03-2010 02:12 PM (15 years ago) (m) Don't worry. I'm a big boy. Let MTN have the 15k recharge. Oya I don send another one. Let me know when it gets to u ok? Posted: at 24-03-2010 02:12 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Wetin him want?
I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep!  Posted: at 24-03-2010 02:23 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
ebony wat do u want to do with the recharge card na? Posted: at 24-03-2010 02:33 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Starlette at 24-03-2010 02:37 PM (15 years ago) (f) on a more serious note wat ebony said is true. imagine a guy bcos he sent me 750 just twice,he was den asking if i was going 2 spend d nite wit him on my way back. OMG 4 wat? nonsense
De shining star Posted: at 24-03-2010 02:37 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onchedu at 24-03-2010 02:42 PM (15 years ago) (m) For what? For two 750 rechare cards. Look at it this way Starlette, He thinks of U as that easy; or he isnt as generous as U expect but doesnt know it. Maybe U don't act classy around him and U say things that make it look like recharge card is Ur biggest problem in this life? Posted: at 24-03-2010 02:42 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Guys r so dumb sometimes.
I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep!  Posted: at 24-03-2010 02:44 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
onchedu at 24-03-2010 02:46 PM (15 years ago) (m) That's so true PI. Just like girls are so dumb most of the time. Posted: at 24-03-2010 02:46 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 24-03-2010 02:49 PM (15 years ago) (m) Rchrg cards Posted: at 24-03-2010 02:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
davesmark at 24-03-2010 03:06 PM (15 years ago) (m) u most reap what u sow.go give am wetin he want Posted: at 24-03-2010 03:06 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
davesmark at 24-03-2010 03:06 PM (15 years ago) (m) u most reap what u sow.go give am wetin he want Posted: at 24-03-2010 03:06 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |