Naija people must stop oyinbo abreviations, we get our own!! (Page 2)

Date: 10-04-2010 8:54 pm (14 years ago) | Author: 14_Inches
1 [2] 3 4 5 ... 11
- favourtee at 12-04-2010 11:10 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: 14_Inches_Long on 10-04-2010 08:54 PM
E don reach time wey we, as original Naija people must stop to dey use oyinbo abreviations like LoL, LMAO, ROTFLMAO etc etc. when we fit dey use our own exceptional Street lingua.

LWKM - Laugh wan kill me

MIDG - make i dey go

WGYL - we go yarn later

IGA - I gbadun am

ICS - I can't shout

DJM - Don't jealous me

WBDM - Who born d maga

UDC - U de craze

NUS - Na u sabi

WSU - who send u

ITK - I too know

WDH - wetin dey happen

NDH - nutin dey happen

FMJ - free me jo

BBP - bad bele people

HUD - how u dey

WKP - waka pass

NTT - Na true talk

NDM - no dull me

IFSA - I for slap am

IGDO - I go die o

YB - Yess boss

NLT - No long thing

CWJ - carry waka jorh

WBYO - wetin be your own

U2D - U 2 do

U2DV - U 2 dey vex

WSDP - who send dem papa

INS - i no send

INFS - i no fit shout

WWY - who wan yarn

NBST - no be small thing

NWO - na wah oooooo

NMA - no mind am

MIHW - make i hear word

OTLWJ - O Ti Lo Wa Ju - Omo you dey too much, I feel you sha !!!!

NBL - no be lie

wd - wetin dey

UNGKM - u no go kill me

o2s - omo 2 sexy .


14_Inches


   oh this NTT..na true talk
Posted: at 12-04-2010 11:10 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- add12 at 12-04-2010 11:14 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: favourtee on 12-04-2010 11:10 AM
Quote from: 14_Inches_Long on 10-04-2010 08:54 PM
E don reach time wey we, as original Naija people must stop to dey use oyinbo abreviations like LoL, LMAO, ROTFLMAO etc etc. when we fit dey use our own exceptional Street lingua.

LWKM - Laugh wan kill me

MIDG - make i dey go

WGYL - we go yarn later

IGA - I gbadun am

ICS - I can't shout

DJM - Don't jealous me

WBDM - Who born d maga

UDC - U de craze

NUS - Na u sabi

WSU - who send u

ITK - I too know

WDH - wetin dey happen

NDH - nutin dey happen

FMJ - free me jo

BBP - bad bele people

HUD - how u dey

WKP - waka pass

NTT - Na true talk

NDM - no dull me

IFSA - I for slap am

IGDO - I go die o

YB - Yess boss

NLT - No long thing

CWJ - carry waka jorh

WBYO - wetin be your own

U2D - U 2 do

U2DV - U 2 dey vex

WSDP - who send dem papa

INS - i no send

INFS - i no fit shout

WWY - who wan yarn

NBST - no be small thing

NWO - na wah oooooo

NMA - no mind am

MIHW - make i hear word

OTLWJ - O Ti Lo Wa Ju - Omo you dey too much, I feel you sha !!!!

NBL - no be lie

wd - wetin dey

UNGKM - u no go kill me

o2s - omo 2 sexy .


14_Inches


   oh this NTT..na true talk
NBL no be lie
Posted: at 12-04-2010 11:14 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- favourtee at 12-04-2010 11:18 AM (14 years ago)
(f)
infact..NBST ..no be small thing
Posted: at 12-04-2010 11:18 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- add12 at 12-04-2010 11:21 AM (14 years ago)
(m)
hud haw u dey babi
Posted: at 12-04-2010 11:21 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- favourtee at 12-04-2010 11:23 AM (14 years ago)
(f)
IDF..i dey fine
Posted: at 12-04-2010 11:23 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 12-04-2010 03:05 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: 14_Inches_Long on 11-04-2010 11:39 AM
Quote from: federico on 11-04-2010 07:12 AM
Quote from: 14_Inches_Long on 11-04-2010 04:33 AM
Quote from: Bazemaster on 11-04-2010 02:09 AM
UDC

Wetin be UDC Huh?

You must to explain ya sef...


14_Inches


UDC......i guess it mean u dey craze....


You dey Craze too.

You be MUMU for life !!!!!


14_Inches

i just dey joke

Posted: at 12-04-2010 03:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 12-04-2010 03:06 PM (14 years ago)
(m)
IWP - I Wan Pass

Posted: at 12-04-2010 03:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmymth at 12-04-2010 03:42 PM (14 years ago)
(m)
U2M

Posted: at 12-04-2010 03:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 12-04-2010 06:33 PM (14 years ago)
(m)
NWO - na wah oooooo
Posted: at 12-04-2010 06:33 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- colenzo at 12-04-2010 08:05 PM (14 years ago)
(m)
guys take am easy

Posted: at 12-04-2010 08:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 13-04-2010 07:21 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Bazemaster on 12-04-2010 03:05 PM
Quote from: 14_Inches_Long on 11-04-2010 11:39 AM
Quote from: federico on 11-04-2010 07:12 AM
Quote from: 14_Inches_Long on 11-04-2010 04:33 AM
Quote from: Bazemaster on 11-04-2010 02:09 AM
UDC

Wetin be UDC Huh?

You must to explain ya sef...


14_Inches


UDC......i guess it mean u dey craze....


You dey Craze too.

You be MUMU for life !!!!!


14_Inches

i just dey joke
UNDJ......u mor dey joke
Posted: at 13-04-2010 07:21 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 13-04-2010 10:05 AM (14 years ago)
(m)
@14:14: U2DV - U 2 dey vex
Posted: at 13-04-2010 10:05 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- doubloo at 13-04-2010 10:07 AM (14 years ago)
(m)
WWY - WHO WHAN YARN
Y2T - YOU 2 TRY
Posted: at 13-04-2010 10:07 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- belindajustins at 13-04-2010 12:20 PM (14 years ago)
(f)
u try...IGA..MIDG
Posted: at 13-04-2010 12:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blesyn003 at 13-04-2010 05:55 PM (14 years ago)
(f)
WKP waka pass
Posted: at 13-04-2010 05:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 13-04-2010 06:15 PM (14 years ago)
(m)
Gud 1 big bro,UTT.....u too try

Posted: at 13-04-2010 06:15 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- asaph at 13-04-2010 08:07 PM (14 years ago)
(m)
xter, UDC
Posted: at 13-04-2010 08:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 13-04-2010 09:59 PM (14 years ago)
(m)
Asaph,Gpu....God punish u

Posted: at 13-04-2010 09:59 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ejibond at 14-04-2010 01:10 AM (14 years ago)
(m)
Grin SMITH-See Madness In The House
Posted: at 14-04-2010 01:10 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 14-04-2010 03:10 AM (14 years ago)
(m)
NWDH - Na Wetin Dey happen?

Posted: at 14-04-2010 03:10 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 11

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. 70 Passengers Found Vomiting Bug During Flight From Mauritius To Frankfurt

  2. I'm Open To Dating WOMEN - Khloe Kardashian Announces

  3. Nigeria Man Narrates How His Dad Impregnated His Ex-girlfriend And Took Her Out Of The Country

  4. Holy Spirit Always Gives Me Lotto Number Whenever We Don't Have Anything To Eat -Efotete Family

  5. “Something Foul Is Going On” – Very Dark Man Reveals Update On Nickie Dabarbie’s Whereabouts

  6. Nasboi Opens Up On Why He Thought Sydney Talker Was A Yahoo Boy

  7. Arsenal v Bournemouth: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  8. Manchester City v Wolves: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats


THIS WEEK
  1. Stop Lagos-Calabar Highway Project - Obi Tells Tinubu As Demolition of Landmark Centre Begins

  2. "Stop Inciting Igbos Against Tinubu Govt" – Umahi Slams Peter Obi

  3. FRESH: Nollywood Lovers, IK Ogbonna & Ini Edo Reportedly Engaged

  4. MAY 1st; Peter Obi Celebrates Nigerian Workers, Sends Message

  5. Peter Obi Reacts To The Deaths Of 35 Nigerians In Horrific Kogi, Enugu Road Clashes

  6. “Wizkid Undergoing Mental Illness, No Longer Together With Jada – Isaac Fayose Reveals

  7. Watch As Lions Have S3x On Top Of Safari Truck Full Of People

  8. How A Nigerian Woman Loses Her Marketing Job For Failing to Meet N300m Monthly Target

  9. Lagos Gov Sanwo Olu Appoints Wasiu Ayinde's Daughter, Basirat As SSA To Gov On Tourism

  10. Kenya Gets First Female Air Force Commander, Major General Fatuma Gaiti Ahmed


TOP MEMBERS: