Posted: at | |
Quote from: Bazemaster on 14-04-2010 03:10 AM NWDH - Na Wetin Dey happen? NUSA..na u start am..with ur UDC...
| |||||
MUMUS.... "make una mind una self" oooo.... Reply![]()
| |||||
![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() abi now bros..... ![]()
| |||||
yes na...... Reply![]()
| |||||
LWKM, U..., MIDG Reply
| |||||
passsing Reply
| |||||
so u actually sat and composed all desse Replyweldone
| |||||
Dis one nah dictionary oh ... LWKMD ... Laff wan kill me die Reply
| |||||
Quote from: Mistura on 14-04-2010 06:47 PM so u actually sat and composed all desse weldone Thank you ma baby. I really missed you and it hurts. I can wait to see you !!!!! 14_Inches
| |||||
Reply | |||||
MISTURA......MISS INTELIGENT SEXY TALENTED UNDERSTANDING RESERVES AND ADORABLE Reply
| |||||
fedeco ehn, if no be say na you, i swear ehn i for do you bad.... Reply![]() see as you dey waste gramma like say you pick dem for ground? see all the oyinbo wey you for keep jeje till the day wey you need dem... okay as you waste all dis one finish... na which one you go blow 2morrow? ![]()
| |||||
@federick all dese words for me. thanks Reply@kris wetin b ur own na words no dey finish
| |||||
words no dey finish? so therefore make him dey waste am anyhow?. Reply
| |||||
kris wetin b ur own na Reply
| |||||
huh?... madam nothing now... na only advice i dey give fedeco... imagine, if him come get exam abi interview, na which gramma him go use after wasting all dis ones. Reply
| |||||
no b dis kind words dem dey use for interview for ur info Reply
| |||||
na which kin word dem dey use if no be gramma.... Reply
| |||||
MISS INTELIGENT SEXY TALENTED UNDERSTANDING RESERVES AND ADORABLE, Replywen next u go for an interview just say dese to d person interviewing u and tell me wat he/she does
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)