oceannaija at 17-04-2010 09:17 AM (15 years ago) (m) What other obligations is the bastard expecting?
The only obligation they had was to pay, and that they did. Or did he expect them to set the stage for him, or get him microphones and speakers? Or probably buy him security men. He dey craze.
My broda ask am again, abi him no get instrument 4 him performance. Ogogoro man I like him but him done phyuk to want swagga him people moni, now police dey ginger him 4 him swagga. Posted: at 17-04-2010 09:17 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
oceannaija at 17-04-2010 09:19 AM (15 years ago) (m) I dnt like naija artist.i dnt knw y.
me too but i have some that i listing to sha. Both of una be mumu plus mufu, na chinese and Indian artist una like bad belly people who ask una? Posted: at 17-04-2010 09:19 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
oceannaija at 17-04-2010 09:22 AM (15 years ago) (m) make una show respect to ma man terey G.Guy fashie them carry on naija na stupid place
Where u 4rm oyibo man? na so u go dey klem nwa bekee come 4get ur papa house. I just understand some kian stupid people, we dey talk say how wey go beta our country, some pple dey use their hand dey abuse the country sef. Tell me how the country go come beta when una dey use una bad mouth dey course the country. Posted: at 17-04-2010 09:22 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
linus4get at 17-04-2010 10:34 AM (15 years ago) (m) Make u na forgive my gile 4me Posted: at 17-04-2010 10:34 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
oceannaija at 17-04-2010 10:56 AM (15 years ago) (m) OK naaa Posted: at 17-04-2010 10:56 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Weird stuff¿ Posted: at 17-04-2010 05:07 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
chjesse at 17-04-2010 06:01 PM (15 years ago) (m) owu won kill am na him make am chop the money Posted: at 17-04-2010 06:01 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
dally007 at 17-04-2010 06:52 PM (15 years ago) (m) T ERRY G, I CAN,T BELIEVE THIS. Posted: at 17-04-2010 06:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
anaza at 17-04-2010 07:48 PM (15 years ago) (m) wats happen 2 9jas Posted: at 17-04-2010 07:48 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
ksurrina at 18-04-2010 12:36 AM (15 years ago) (f)  Y u can't believe it. Nuh flesh him have. Greed is what costing him now to pay out more and losing as well.
Godly WISDOM is to Fear God. His UNDERSTANDING is to resist the devil. Posted: at 18-04-2010 12:36 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gbolly05 at 18-04-2010 02:28 AM (15 years ago) (m) God don save am make we just free the fool Posted: at 18-04-2010 02:28 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
gbolly05 at 18-04-2010 02:31 AM (15 years ago) (m) e be like say dem b no advise d fool abt wetin we student fit do?Go ask KONGA wetin student don do am Posted: at 18-04-2010 02:31 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
kenyawest at 18-04-2010 04:41 AM (15 years ago) (f) I dnt like naija artist.i dnt knw y.
I love naija artists. My favorite naija artist is Quinn Maybach. Posted: at 18-04-2010 04:41 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mekoyor at 18-04-2010 06:09 AM (15 years ago) (m) Abeg free him now le him ginga more swagga
He who leaves him home to set fire in the world comes back home for more matches Posted: at 18-04-2010 06:09 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Mekoyor at 18-04-2010 06:09 AM (15 years ago) (m) Abeg free him now le him ginga more swagga
He who leaves him home to set fire in the world comes back home for more matches Posted: at 18-04-2010 06:09 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Terry g abi wetin then dey call am, e don dey craze Posted: at 18-04-2010 06:15 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Skipo4u at 18-04-2010 06:54 AM (15 years ago) (m) na wa ooooooooo Posted: at 18-04-2010 06:54 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ade_su_wa at 18-04-2010 07:00 AM (15 years ago) (f) ok...passing Posted: at 18-04-2010 07:00 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
callygurl at 18-04-2010 07:40 AM (15 years ago) (f) swagg.... u no try at all.... u r lucky u dnt try this with ekpoma or abraka... u 4 kw wetin dey... I really dt know what this artists r turning to. Posted: at 18-04-2010 07:40 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
xmandon at 18-04-2010 08:50 AM (15 years ago) (m) Reply |