this boy when say him non know y him no lke 9ja artist abeg make una use broom take sweep am commot for this 9ja pas. Posted: at 18-04-2010 10:01 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Terry G my guy i too love u abeg no do this kind thing again make them no go kill u for me o abeg. Posted: at 18-04-2010 10:09 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Terry G my guy many people love u and i no want make u lost the love when we get for u o, as u dey sing ur musice so they sing am dey go like that o abeg because some one go soon pass me her love o make she first pass me her love first b4 u start to dey phyuk up o. Posted: at 18-04-2010 10:12 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
hansgans at 18-04-2010 10:54 AM (15 years ago) (m) the guy self na 419 him wan do ihm people again na wahoooooooooo Posted: at 18-04-2010 10:54 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
hansgans at 18-04-2010 10:56 AM (15 years ago) (m) this boy when say him non know y him no lke 9ja artist abeg make una use broom take sweep am commot for this 9ja pas.
na true u talk bo00000000 if him nor like ihm people who him con like ? Posted: at 18-04-2010 10:56 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
pyrate at 18-04-2010 02:30 PM (15 years ago) (m) The police peoples suppose beat the guy small before dem release am but i trust Uniben students, dem go beat the guy blue black when he go go for the show. ginger the maga motherphyuker aka mr cheap bling. Posted: at 18-04-2010 02:30 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 18-04-2010 03:00 PM (15 years ago) (m) robbing students unions by style , he must paid for it dearly too . onye ara Posted: at 18-04-2010 03:00 PM (15 years ago) | Grande Master | |
Reply |
kelch at 18-04-2010 04:04 PM (15 years ago) (m) "1005 naira bling bling wey some boy dem dey wear" Mallam Spicy must be a prophet sent from heaven...... no wonder why he beat up that Dj wey play the song for one club when he dey. True true i believe say "truth dey bitter for ear" Posted: at 18-04-2010 04:04 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
"1005 naira bling bling wey some boy dem dey wear" Mallam Spicy must be a prophet sent from heaven...... no wonder why he beat up that Dj wey play the song for one club when he dey. True true i believe say "truth dey bitter for ear"  mallam spicy is a hater..make him go look for job...mchewww TerryG keep ginjahin my swagger
You know you're the best when people you don't know hate you Posted: at 18-04-2010 04:08 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
famous5 at 18-04-2010 06:43 PM (15 years ago) (m) abeg make una free am Posted: at 18-04-2010 06:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
colenzo at 18-04-2010 06:58 PM (15 years ago) (m) is all bull shit
Support me... If you don't understand me don't write about me Posted: at 18-04-2010 06:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
arikey at 18-04-2010 09:44 PM (15 years ago) (m) y wont he act like that he's a "mad-man".. disgusting stuff we hear about on this musicians. pls where's my Naeto C cant forgt that. YES BOSS Posted: at 18-04-2010 09:44 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
vantheo at 18-04-2010 10:23 PM (15 years ago) (m) Na me be d ginger d ginger
I'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!! Posted: at 18-04-2010 10:23 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
you won be like naija presidents and May God be with you coz Going back to uniben means you are signing your death warrant. men wey sabi go fall you down Posted: at 19-04-2010 12:40 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
I dnt like naija artist.i dnt knw y..................Dem dont know YOU
Posted: at 19-04-2010 06:55 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
raheemakas at 19-04-2010 10:04 AM (15 years ago) (m) oh Boy so u be scammer,no wonder mallam spicy yab u(OLE...) Posted: at 19-04-2010 10:04 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
soye4luv at 19-04-2010 10:32 AM (15 years ago) (m) SO NA TRUE MALLAM SPICY DEY TALK, HIM BLNG BLING NO FIT BUY HIM SHIRT. MAKE UNA NO BLAME AM, E NO EASY TO BE LIKE BANKY W AND P SQUARE. Posted: at 19-04-2010 10:32 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Joketolu at 19-04-2010 11:22 AM (15 years ago) (f) 1.1 is never a big deal for him. Posted: at 19-04-2010 11:22 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Hearthrob at 19-04-2010 11:41 AM (15 years ago) (f) Nonsense/Rubbish Posted: at 19-04-2010 11:41 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
radicle at 19-04-2010 02:52 PM (15 years ago) (m) Mr. bling bling what a stupid swagga you drag your ugly name in the mould so you are not even worth #500,000 what a slap on your ugly face also what a lesson Posted: at 19-04-2010 02:52 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |