Tuks at 22-04-2010 09:14 PM (15 years ago) (m) Na that time wey dem dey charge N50. You no go?
Bros,i no go o...Na corner marking,i dey do dat time... Posted: at 22-04-2010 09:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
OB3ICE at 22-04-2010 09:21 PM (15 years ago) (m) So na small girls disvirgin you? The experience then was worthwhile, we used to leave school then to enter those joints. You miss. @country 5, na my father grand uncle you read about.
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 22-04-2010 09:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mba5 at 22-04-2010 09:23 PM (15 years ago) (m) Ok now I understand. Those days when you go liquidate your school fees abii!!! Posted: at 22-04-2010 09:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
OB3ICE at 22-04-2010 09:40 PM (15 years ago) (m) E worth am na. Na only 50 50 bucks. You wey dey buy ice cream and write love letter still pay messenger.
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 22-04-2010 09:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mba5 at 22-04-2010 09:51 PM (15 years ago) (m) Abii!!! Posted: at 22-04-2010 09:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ade_su_wa at 22-04-2010 10:18 PM (15 years ago) (f) passin Posted: at 22-04-2010 10:18 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
OB3ICE at 22-04-2010 11:29 PM (15 years ago) (m) To where?
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 22-04-2010 11:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mba5 at 22-04-2010 11:31 PM (15 years ago) (m) Abii you deey block am??? Pls don't let them accuse you of rape or segxwal molestation. Posted: at 22-04-2010 11:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
OB3ICE at 22-04-2010 11:48 PM (15 years ago) (m) @country5, so you wan make this fine chic just waka pass like that? No be nollywood be this oo
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 22-04-2010 11:48 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mba5 at 22-04-2010 11:57 PM (15 years ago) (m) My broda I no fit stand rape case abeg. Posted: at 22-04-2010 11:57 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 23-04-2010 12:00 AM (15 years ago) (m) @country5, so you wan make this fine chic just waka pass like that? No be nollywood be this oo
You this guy, you too funny o! i don even 4get the main thing wey bring me here. Ok! if you want d gurl,you go drop me some token cos na me dey regulate all the babes wey dey here. Posted: at 23-04-2010 12:00 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
OB3ICE at 23-04-2010 12:02 AM (15 years ago) (m) Who talk about rape? I wan give am recharge card.
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 23-04-2010 12:02 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tuks at 23-04-2010 12:05 AM (15 years ago) (m) U mean am....Hope na recharge card witout condition?... Posted: at 23-04-2010 12:05 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mba5 at 23-04-2010 12:07 AM (15 years ago) (m) My broda beta let the sleeping dog deey where him deey. Because run away beta pas statement. Na advice I deey advice you ooohhh!!! Posted: at 23-04-2010 12:07 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
OB3ICE at 23-04-2010 12:12 AM (15 years ago) (m) @tuks, I no know wetin you dey insinuate I give her pin number, she give me phone number. @country5, you dey call her dog?
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 23-04-2010 12:12 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tuks at 23-04-2010 12:16 AM (15 years ago) (m) So OBI,u be gentle man?....Intrestin! Posted: at 23-04-2010 12:16 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mba5 at 23-04-2010 12:16 AM (15 years ago) (m) Na idiom I trowe so hmmm when the chief judge and prosecutor get hold on you on rape believe you me you must confess say one MBAISE man told you to gweee. Posted: at 23-04-2010 12:16 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 23-04-2010 12:17 AM (15 years ago) (m) Ok! now bak to business. Posted: at 23-04-2010 12:17 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
OB3ICE at 23-04-2010 12:20 AM (15 years ago) (m) Import or export?
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 23-04-2010 12:20 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mba5 at 23-04-2010 12:21 AM (15 years ago) (m) You see every where I go you go just stand on my way.I hope I nogo have horror dreams tonight. Posted: at 23-04-2010 12:21 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |