MrDon at 30-04-2010 03:53 PM (15 years ago) (m) kris just give her ur middle finger.... mistura darling, how re u na? why u dey avoid me na??? Posted: at 30-04-2010 03:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blesyn003 at 30-04-2010 04:07 PM (15 years ago) (f) Na Peace we want O! Blessyn welcome! I hope there will be peace today! becos you spoilt my day yesterday with your soured words...
U BEETER KEEP QUITE 2 DAY IN OTHER NO 2 AV A TASTE OF UR MEDECINE Posted: at 30-04-2010 04:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na Peace we want O! Blessyn welcome! I hope there will be peace today! becos you spoilt my day yesterday with your soured words...
U BEETER KEEP QUITE 2 DAY IN OTHER NO 2 AV A TASTE OF UR MEDECINE nne, wetin happen now?... why all thiz para? Posted: at 30-04-2010 04:08 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
blesyn003 at 30-04-2010 04:10 PM (15 years ago) (f) Krisy, u sef ! na bcos of 1 condermed meat u dey shake so?
UR HAND GO 2 SWEET 2 RING BOTTLE PUT OO Posted: at 30-04-2010 04:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blesyn003 at 30-04-2010 04:12 PM (15 years ago) (f) Krisy, u sef ! na bcos of 1 condermed meat u dey shake so?
UR HAND GO 2 SWEET 2 RING BOTTLE PUT OO I MEANT UR HEAD Posted: at 30-04-2010 04:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ademola78 at 30-04-2010 04:16 PM (15 years ago) (m) U lick acid? Posted: at 30-04-2010 04:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blesyn003 at 30-04-2010 04:21 PM (15 years ago) (f) U lick acid?
u chop crase, abi u carry golo Posted: at 30-04-2010 04:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ademola78 at 30-04-2010 04:23 PM (15 years ago) (m) No be u dey share gono nd all d stds Posted: at 30-04-2010 04:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blesyn003 at 30-04-2010 04:26 PM (15 years ago) (f) No be u dey share gono nd all d stds
u don c person way dem chuk hand 4 him eye comm out 4 him yansh, na u i go use as example naw naw Posted: at 30-04-2010 04:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ademola78 at 30-04-2010 04:27 PM (15 years ago) (m) VIRUS na im u be for this site o Posted: at 30-04-2010 04:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahahahahaha.... make una seize fire oooo.... Posted: at 30-04-2010 04:34 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Mistura at 30-04-2010 04:49 PM (15 years ago) (f) MR DON sowi jare how dare mi avoid u how u dey. i just dey busy wella
Posted: at 30-04-2010 04:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blesyn003 at 30-04-2010 04:54 PM (15 years ago) (f) VIRUS na im u be for this site o
take a pen n paper rite dis down imbecile, tadpole, conderm sperm, virus, he-goat, mallam mola, dickhead, testicles dats wat u are Posted: at 30-04-2010 04:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
VIRUS na im u be for this site o
take a pen n paper rite dis down imbecile, tadpole, conderm sperm, virus, he-goat, mallam mola, dickhead, testicles dats wat u are na only one person you give all thiz names?... we say e don do, you still dey para up & down... wetin? Posted: at 30-04-2010 04:55 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Mistura at 30-04-2010 05:02 PM (15 years ago) (f) DIS LUV WANTIN TIN
Posted: at 30-04-2010 05:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
DIS LUV WANTIN TIN
madam, i no sabi wetin she use on me ooo... Posted: at 30-04-2010 05:12 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Mistura at 30-04-2010 05:17 PM (15 years ago) (f) aiya sori e dey happen
Posted: at 30-04-2010 05:17 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
aiya sori
e dey happen
eniyan lo mu aiya sori.... Posted: at 30-04-2010 05:18 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Mistura at 30-04-2010 05:38 PM (15 years ago) (f) ok
Posted: at 30-04-2010 05:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
say what
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 30-04-2010 07:31 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |