enogieru at 1-05-2010 06:42 PM (15 years ago) (m) We even thank God sey no be "A Night of Thousand laugh" the police man go, him for shoot comedians on stage and ppl wey come the show sake of sey them laugh........lol. The police man 1st craze! Posted: at 1-05-2010 06:42 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
popo2009 at 1-05-2010 07:24 PM (15 years ago) (m) These Policemen don't even know there responsibilities They wasting the lives they are paid to protect FOOLS Posted: at 1-05-2010 07:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
patti at 1-05-2010 07:28 PM (15 years ago) (f) Every day we hear "Police is ur best friend" is this how they intend to go about it? Na wa! Posted: at 1-05-2010 07:28 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
keslovin at 1-05-2010 07:36 PM (15 years ago) (m) na waoo wetin de hapen 4our country na crime 2 laugh?dat means me wey sabi laugh i go watch dway i laugh 4my country. Posted: at 1-05-2010 07:36 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
keslovin at 1-05-2010 07:41 PM (15 years ago) (m) aw can it b wel wit dis police pple as 4me i dnt lyk dem dey ar nt my frnd dey ar my enemy. Posted: at 1-05-2010 07:41 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
orland at 1-05-2010 08:16 PM (15 years ago) (m) D place na lagos o! Black worwor area boi. Shuo! Na so dem dey do? Posted: at 1-05-2010 08:16 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Mr-World at 1-05-2010 08:43 PM (15 years ago) (m) THIS WILL ONLY HAPPEN IN LAGOS
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 1-05-2010 08:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dally007 at 1-05-2010 09:09 PM (15 years ago) (m) LAUGHING IS PROHIBITED IN ALL STREETS IN NAIJA ....TILL FURTHER NOTICE. Posted: at 1-05-2010 09:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
believe me Nigeria police are more dangerous than the naija citizen Posted: at 1-05-2010 10:12 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
mistake!!... nigerian police are more dangerous than armed robbers Posted: at 1-05-2010 11:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 1-05-2010 11:45 PM (15 years ago) (m) it is eida dey start passing hanging judgemnts on dis triga hapy olopas or we take it upon ourselves 2 start giving dem jungle justice judgemnts
totally agreed , and totally supported too Posted: at 1-05-2010 11:45 PM (15 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 1-05-2010 11:48 PM (15 years ago) (m) which way 9jan,which way to go
you take off that dirty mask you put on your face first , then you will able to see ways and not way --- Posted: at 1-05-2010 11:48 PM (15 years ago) | Grande Master | |
Reply |
lolz  , ajanni,how far? Posted: at 1-05-2010 11:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 2-05-2010 12:33 AM (15 years ago) (m) lolz  , ajanni,how far? i dey , and i still dey remember you all daily at the holy city here so Posted: at 2-05-2010 12:33 AM (15 years ago) | Grande Master | |
Reply |
enc4life at 2-05-2010 12:47 AM (15 years ago) (m) which way 9jan,which way to go
you take off that dirty mask you put on your face first , then you will able to see ways and not way ---  9ja police fear no go allow me to remove my mask cuz dem b enemy of progress Posted: at 2-05-2010 12:47 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ourhearts at 2-05-2010 12:55 AM (15 years ago) (m) I think i need a gun for self defense. Police shot me one, i will fire 20 rounds in their head. Posted: at 2-05-2010 12:55 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kurupt419 at 2-05-2010 02:08 AM (15 years ago) (m) ok Posted: at 2-05-2010 02:08 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 2-05-2010 05:11 AM (15 years ago) (m) WHY U GO LAF FOR POLICE MAN FACE? ....... U DEY MAD?
you , you dey crazy ?? don,t you read the story well , you are so happy about the incident  ? your own too is very near so No mind that monkey wey dey find who go dash am banana chop. Posted: at 2-05-2010 05:11 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 2-05-2010 08:01 AM (15 years ago) (m) which way 9jan,which way to go
you take off that dirty mask you put on your face first , then you will able to see ways and not way ---  9ja police fear no go allow me to remove my mask cuz dem b enemy of progress so you no know sey dem dey look for the mask man right now , make that mask no land in trouble ooo Posted: at 2-05-2010 08:01 AM (15 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 2-05-2010 08:04 AM (15 years ago) (m) Reply |