Snore!! (Page 3)

Date: 02-05-2010 10:50 am (13 years ago) | Author: NNAMDI MARTIN
1 2 [3]
- blesyn003 at 5-05-2010 10:29 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Miss_precious on  5-05-2010 10:02 AM
before you marrry am you no sabi say him dey snore???abeg i dont mind..so far him no dey piss for bed:P
hahaha, so u mean say sm men still day piss 4 huz. huuuuuum, cnt date a person dat snores nt 2 talk of marriage
Posted: at 5-05-2010 10:29 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- myragonza at 5-05-2010 10:32 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Bazemaster on  2-05-2010 10:50 AM
How do you feel if your gf or bf snores any time he/she sleeps?


well.....wake him up.....and then try to sleep before he does again....lol

Posted: at 5-05-2010 10:32 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Miss_precious at 5-05-2010 10:36 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: blesyn003 on  5-05-2010 10:29 AM
Quote from: Miss_precious on  5-05-2010 10:02 AM
before you marrry am you no sabi say him dey snore???abeg i dont mind..so far him no dey piss for bed:P
hahaha, so u mean say sm men still day piss 4 huz. huuuuuum, cnt date a person dat snores nt 2 talk of marriage

yeah..some(no be say i don see oo Grin Grin).....

Posted: at 5-05-2010 10:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 5-05-2010 11:28 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Miss_precious on  5-05-2010 10:36 AM
Quote from: blesyn003 on  5-05-2010 10:29 AM
Quote from: Miss_precious on  5-05-2010 10:02 AM
before you marrry am you no sabi say him dey snore???abeg i dont mind..so far him no dey piss for bed:P
hahaha, so u mean say sm men still day piss 4 huz. huuuuuum, cnt date a person dat snores nt 2 talk of marriage

yeah..some(no be say i don see oo Grin Grin).....
hope no be me.
Posted: at 5-05-2010 11:28 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 6-05-2010 11:26 PM (13 years ago)
(m)
hmmmm,

Posted: at 6-05-2010 11:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Miss_precious at 7-05-2010 05:40 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: brightossy on  5-05-2010 11:28 AM
Quote from: Miss_precious on  5-05-2010 10:36 AM
Quote from: blesyn003 on  5-05-2010 10:29 AM
Quote from: Miss_precious on  5-05-2010 10:02 AM
before you marrry am you no sabi say him dey snore???abeg i dont mind..so far him no dey piss for bed:P
hahaha, so u mean say sm men still day piss 4 huz. huuuuuum, cnt date a person dat snores nt 2 talk of marriage

yeah..some(no be say i don see oo Grin Grin).....
hope no be me.

hahhhahahaa....thank GOD say na yu by yurself confess

Posted: at 7-05-2010 05:40 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- erikaakpan at 7-05-2010 07:49 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Bazemaster on  2-05-2010 10:50 AM
How do you feel if your gf or bf snores any time he/she sleeps?

that means SOMEBODY is sleep on the couch...and its not gonna be me.

Posted: at 7-05-2010 07:49 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3]