Mr-World at 17-05-2010 10:24 AM (14 years ago) (m) can u imagine dat thing talking to a whole onye nlekota ndi igbo na NP anyhow
i go beat u oooo ......... what did u say? i go slap u nigerian slap now, u dey cra**? u wan cry?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 17-05-2010 10:24 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nwokem agam aku gi inye here .......... u think i don't know ur girlfriend? ........ Posted: at 17-05-2010 01:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 17-05-2010 02:09 PM (14 years ago) (m) onye ka iga aku ife?.........................who`s my girlfriend???
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 17-05-2010 02:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
odi ka u eat ofe mmanu .......... should i remind u ur girlfriend? Posted: at 17-05-2010 02:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 17-05-2010 02:28 PM (14 years ago) (m) ngi nwa wey dey eat gworo..............................i no even know who u dey call me girlfriend sef
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 17-05-2010 02:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prince316 at 17-05-2010 03:44 PM (14 years ago) (m) tell us who she be Posted: at 17-05-2010 03:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bazemaster at 17-05-2010 03:50 PM (14 years ago) (m) LWKM
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 17-05-2010 03:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 17-05-2010 03:56 PM (14 years ago) (m) tell us who she be
ask solid_solid bcos i no even know wetin he dey talk............
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 17-05-2010 03:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i go tell all of u .... the guy girlfriend ........ Mr world don forkup Posted: at 17-05-2010 04:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 18-05-2010 07:47 AM (14 years ago) (m) tell them na, lol u wan forge a name?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 18-05-2010 07:47 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fabmic at 18-05-2010 08:22 AM (14 years ago) (m) ok o Posted: at 18-05-2010 08:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
notin dey happen here........ passing Posted: at 18-05-2010 09:07 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
if ur passing make sure u have ur pass book Posted: at 18-05-2010 12:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 18-05-2010 03:38 PM (14 years ago) (m) and if he don`t have it what`s gonna happen?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 18-05-2010 03:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ngi nwa wey dey eat gworo..............................i no even know who u dey call me girlfriend sef
so u want me to tell them ....... i have been trying not to disgrace u ......... any way pals his girlfriend is .............. WEID M.C Posted: at 18-05-2010 03:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 18-05-2010 03:52 PM (14 years ago) (m) God forbid lolzzz. weird m.c is your wife
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 18-05-2010 03:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fire for fire Posted: at 18-05-2010 03:57 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
na true ooooo ........ Posted: at 18-05-2010 03:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 18-05-2010 04:00 PM (14 years ago) (m) @blings can u imagine dat stupid husband of weird m.c talking to a whole me.........solid_solid am sure sey she dey beat u
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 18-05-2010 04:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahahahahahaaha.................. na him i dey imagine oh Posted: at 18-05-2010 04:18 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |