onyirimba at 12-05-2010 02:15 PM (14 years ago) (f)
why is it that men don't wear undies ? pals i realy need una contribution.
Post Reply
Posted: at 12-05-2010 02:15 PM (14 years ago) | Newbie
so if na u get rod under ur legs u go dey wear pant eh?.......
Posted: at 12-05-2010 02:33 PM (14 years ago) | Hero
Reply HOPEA23 at 12-05-2010 02:37 PM (14 years ago) (f)
have you checked them today to see if them wear under pant?
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
Posted: at 12-05-2010 02:37 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
i wonder oh
Posted: at 12-05-2010 02:42 PM (14 years ago) | Hero
Reply onyirimba at 12-05-2010 02:49 PM (14 years ago) (f)
pals abeg make una no ves na bcos my guy no dey wear and i don tellam make him dey wear but still the same, and every time we dey get problem becos of am .
na him i say make i ask oooooh....weda i dey wrong .
Posted: at 12-05-2010 02:49 PM (14 years ago) | Newbie
Reply welli at 12-05-2010 02:52 PM (14 years ago) (f)
Are You serious?
I need all the men to line up in front of me right now. I need to check something.
SSCE, BSC, ABS, ADN, AAS, AAGS, PHD, MASTERS....I'm Qualified, So Shut Up And Listen . Posted: at 12-05-2010 02:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply HOPEA23 at 12-05-2010 02:52 PM (14 years ago) (f)
ohh ok.....nor worry where thiz your guy dey self?
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
Posted: at 12-05-2010 02:52 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply onyirimba at 12-05-2010 02:56 PM (14 years ago) (f)
my guy dey ABJ
Posted: at 12-05-2010 02:56 PM (14 years ago) | Newbie
Reply HOPEA23 at 12-05-2010 02:57 PM (14 years ago) (f)
ok,,is he handsome
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
Posted: at 12-05-2010 02:57 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply j-rules at 12-05-2010 02:58 PM (14 years ago) (m)
quick action
some ladies dont wear too notin to it
Posted: at 12-05-2010 02:58 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply qunodinga at 12-05-2010 03:02 PM (14 years ago) (f)
Reply
Are You serious?
I need all the men to line up in front of me right now. I need to check something.
what do u want to check?...............
Posted: at 12-05-2010 03:04 PM (14 years ago) | Hero
Reply qunodinga at 12-05-2010 03:07 PM (14 years ago) (f)
she's checking 'kolomental'
Posted: at 12-05-2010 03:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply HOPEA23 at 12-05-2010 03:12 PM (14 years ago) (f)
kolomenta..abi kokomaster
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
Posted: at 12-05-2010 03:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply Jebbe at 12-05-2010 03:17 PM (14 years ago) (m)
Are You serious?
I need all the men to line up in front of me right now. I need to check something.
She wan check who get KONDO OR commando
Oya me fisrt present ma
Posted: at 12-05-2010 03:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply Jebbe at 12-05-2010 03:19 PM (14 years ago) (m)
She want see if I get am Yori Yori or if na Welli Welli
Posted: at 12-05-2010 03:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
are u ready to check? I hope u wont go kolomental!!! Ready, ready, ......
so u wan show her ur thing eh?....... oya show her na make i cut am now
Posted: at 12-05-2010 03:23 PM (14 years ago) | Hero
Reply Skipo4u at 12-05-2010 03:23 PM (14 years ago) (m)
kolomenta..abi kokomaster
wetin dey kolomental
Posted: at 12-05-2010 03:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
faint wetin
Posted: at 12-05-2010 03:35 PM (14 years ago) | Hero
Reply qunodinga at 12-05-2010 04:11 PM (14 years ago) (f)
kolomenta..abi kokomaster
wetin dey kolomental
u no kw>>>>>
? na thing were dey inside pant now
Posted: at 12-05-2010 04:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply