for easy access
na so ur guy dey do am? no be so you dey do am..you no dey wear naw
You know you're the best when people you don't know hate you Posted: at 17-05-2010 10:28 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
docreala at 17-05-2010 10:31 AM (14 years ago) (m) i no dey here Posted: at 17-05-2010 10:31 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
for easy access
na so ur guy dey do am? no be so you dey do am..you no dey wear naw na wetin we do for inside u dey talk outside? Posted: at 17-05-2010 10:58 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
nwaezi55 at 17-05-2010 02:27 PM (14 years ago) (m) no mind am Posted: at 17-05-2010 02:27 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
acaalliy at 17-05-2010 03:14 PM (14 years ago) (m) Wear pant! I dey craze? Posted: at 17-05-2010 03:14 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
docreala at 17-05-2010 03:19 PM (14 years ago) (m) brooz na craze people no dey where pant. abi the ones wey u dey see for road dey where?Lol! Posted: at 17-05-2010 03:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bhl72 at 17-05-2010 03:31 PM (14 years ago) (m) Nowadays, neither sex wears... everyone is tired. Most babes only wear it at the time of the flow Posted: at 17-05-2010 03:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
joehill4u at 17-05-2010 09:49 PM (14 years ago) (m) I think i agree wit esonu, it is cos of some medical reasons ie keep the scrotum a little bit far 4m d body since body temp is higher than temp required 4 storage of spermatozoa but some guys r not aware of dat... Posted: at 17-05-2010 09:49 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Kennee at 17-05-2010 10:03 PM (14 years ago) (m) why is it that men don't wear undies ?
pals i realy need una contribution.
Shuooo!!! The Boxer's shorts wey we dey wear no Good enuff??
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 17-05-2010 10:03 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
for easy access
na so ur guy dey do am? no be so you dey do am..you no dey wear naw na wetin we do for inside u dey talk outside? hehehehe..no vex.. @nwaezi..amebo..aproko
You know you're the best when people you don't know hate you Posted: at 18-05-2010 08:26 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
myragonza at 18-05-2010 08:29 AM (14 years ago) (f) why is it that men don't wear undies ?
pals i realy need una contribution.
old men do....
Posted: at 18-05-2010 08:29 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
angel-one at 18-05-2010 12:40 PM (14 years ago) (m) Ok. Posted: at 18-05-2010 12:40 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
iyke1 at 18-05-2010 12:57 PM (14 years ago) (m) e no dey ok bro! some guys carry ANACONDA Posted: at 18-05-2010 12:57 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Interesting answers here.........funny peeps!
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 18-05-2010 02:35 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
akjasper at 18-05-2010 03:03 PM (14 years ago) (m) Incase of quick action ! Posted: at 18-05-2010 03:03 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Agatex at 18-05-2010 03:20 PM (14 years ago) (f) because there are some medical research that says men wearing pant can make them impotent but they do wear boxers as pant nowadays. Posted: at 18-05-2010 03:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 18-05-2010 03:22 PM (14 years ago) (m) Me? pant? I need air abeg. Posted: at 18-05-2010 03:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
so you can 'PEE' everywhere abi?
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 18-05-2010 03:25 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
passing Posted: at 18-05-2010 03:42 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
nickyvil at 18-05-2010 04:20 PM (14 years ago) (m) sori wetin b pants?wetin b boxers m i no want make any yeye boxers box me oooo Posted: at 18-05-2010 04:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |