Why men dont wear pants .... (Page 7)

Date: 12-05-2010 2:15 pm (13 years ago) | Author: onye gift
1 ... 4 5 6 [7] 8
- ejibond at 25-05-2010 02:22 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyirimba on 12-05-2010 02:15 PM
why is it that men don't wear undies ?

pals i realy need una contribution.
why i go wear pant wen i no dey comot somtin 4 under? Huh? Huh?
Posted: at 25-05-2010 02:22 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 25-05-2010 02:26 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: blings_is_back on 12-05-2010 03:04 PM
Quote from: welli on 12-05-2010 02:52 PM
Are You serious?  Shocked
I need all the men to line up in front of me right now. I need to check something. Grin

what do u want to check?...............Grin Grin Grin Grin
She wan check and feel ur kondo
Posted: at 25-05-2010 02:26 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 25-05-2010 02:27 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: blings_is_back on 12-05-2010 03:04 PM
Quote from: welli on 12-05-2010 02:52 PM
Are You serious?  Shocked
I need all the men to line up in front of me right now. I need to check something. Grin

what do u want to check?...............Grin Grin Grin Grin
She wan check and feel ur kondo
Posted: at 25-05-2010 02:27 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- slimmyboi at 25-05-2010 06:45 AM (13 years ago)
(m)
Why do women wear thongs and not regular underwear?
Posted: at 25-05-2010 06:45 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- blings_is_back at 25-05-2010 10:13 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: ejibond on 25-05-2010 02:26 AM
Quote from: blings_is_back on 12-05-2010 03:04 PM
Quote from: welli on 12-05-2010 02:52 PM
Are You serious?  Shocked
I need all the men to line up in front of me right now. I need to check something. Grin

what do u want to check?...............Grin Grin Grin Grin
She wan check and feel ur kondo

i tell u sey my fuel dey short?..... my babe dey refuel am day and night
Posted: at 25-05-2010 10:13 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- famous5 at 25-05-2010 12:40 PM (13 years ago)
(m)
but we dey wear boxer instead pant na for ladies
Posted: at 25-05-2010 12:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moneyinbrakemi at 25-05-2010 12:47 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 21-05-2010 04:16 PM
the answer na..... so that dia prick no go bend... if na lie check dose ppl wey dia prick/dick bend ... na wearing of pant na im cause am... dey prefer boxers to pant cos its free for them.. na aged men wey dia dick  don fall na dem dey wear pant... QED

you nor well O! You when e be babe how you take know all this SHIT abi you dey use your guy own for experiment...
Posted: at 25-05-2010 12:47 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- moneyinbrakemi at 25-05-2010 12:54 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: ceejay58 on 25-05-2010 12:25 AM
Quote from: welli on 12-05-2010 02:52 PM
Are You serious?  Shocked
I need all the men to line up in front of me right now. I need to check something. Grin

hahaha...... it's ok if u re checking in my hotel room.... Grin

Sure Checking is allowed only in a private room or apartment...cos you go see danger!
Posted: at 25-05-2010 12:54 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- dada03 at 25-05-2010 02:33 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on 12-05-2010 03:12 PM
kolomenta..abi kokomaster
u can dress d way u lik
Posted: at 25-05-2010 02:33 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- dada03 at 25-05-2010 02:37 PM (13 years ago)
(m)
i think its a matter of individual differences, wht u lik i dont lik, wht i lik u do not.
Posted: at 25-05-2010 02:37 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- moneyinbrakemi at 25-05-2010 06:54 PM (13 years ago)
(m)
I don't know why cos I do Wear Under pants...........
Posted: at 25-05-2010 06:54 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- ucheboy at 5-06-2010 11:11 PM (13 years ago)
(m)
4 easy asses like 2 d ATM.
Posted: at 5-06-2010 11:11 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- AskGod at 6-06-2010 12:18 AM (13 years ago)
(m)
how many guys have you checked to see if them wear pants? if you guy no dey wear p buy one boxes give m na men p be that ok
Posted: at 6-06-2010 12:18 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- orland at 6-06-2010 12:30 AM (13 years ago)
(m)
Pants too sight jo! Men 's ball
Posted: at 6-06-2010 12:30 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Enockia at 6-06-2010 12:38 AM (13 years ago)
(m)
wait o im comming i want to be first on the checkin line

Posted: at 6-06-2010 12:38 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- ceejay58 at 6-06-2010 01:02 AM (13 years ago)
(m)
hey abeg go back and wear ur pata jare..........lol
Posted: at 6-06-2010 01:02 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- princedafe at 6-06-2010 01:13 AM (13 years ago)
(m)
.
Posted: at 6-06-2010 01:13 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- princedafe at 6-06-2010 01:14 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyirimba on 12-05-2010 02:49 PM
pals abeg make una no ves na bcos my guy no dey wear and i don tellam make him dey wear but still the  same, and every time we dey get problem becos of am .
na him i say make i ask oooooh....weda i dey wrong .

it is not a crime for your man not to wear pant simple.

Abi u wan call Olopa to arrest him or what.
Posted: at 6-06-2010 01:14 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- marcusyommy at 6-06-2010 03:57 PM (13 years ago)
(f)
Na for quick runs coz you fit do am anywhere
Posted: at 6-06-2010 03:57 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- moneyinbrakemi at 6-06-2010 05:38 PM (13 years ago)
(m)
idk
Posted: at 6-06-2010 05:38 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8