irule at 17-05-2010 08:10 AM (14 years ago) (m) im na INEC
Believe it or not I Rule Posted: at 17-05-2010 08:10 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fabmic at 17-05-2010 08:17 AM (14 years ago) (m) not INEC Or CENI Posted: at 17-05-2010 08:17 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sanya01 at 17-05-2010 08:43 AM (14 years ago) (m) CHEI!!! my name don disappear 4rm d ballot PAPER!! Posted: at 17-05-2010 08:43 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
irule at 17-05-2010 09:22 AM (14 years ago) (m) CHEI!!! my name don disappear 4rm d ballot PAPER!!
wake up
Believe it or not I Rule Posted: at 17-05-2010 09:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sanya01 at 17-05-2010 09:26 AM (14 years ago) (m) DEm 2 dey cheat me 4 NAIja elEctioNs Posted: at 17-05-2010 09:26 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Mr-World at 17-05-2010 09:57 AM (14 years ago) (m) lol....@irule na only 1 vote u get oo
if u cast ya vote 4 me im bcom 2 votes do u want everybody say that am rigging? go call ur concubines,and ur children to vote 4 u
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 17-05-2010 09:57 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
DEm 2 dey cheat me 4 NAIja elEctioNs
are u a politician?... Posted: at 17-05-2010 10:00 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Mr-World at 17-05-2010 10:01 AM (14 years ago) (m) mr. world is not even among the nominies. chai
how will u espect me to be in the list? am mr world and also onye nlekota ndi igbo na NP, so if i also go for mr naijapals it will be greediness of me..
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 17-05-2010 10:01 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 17-05-2010 10:03 AM (14 years ago) (m) DEm 2 dey cheat me 4 NAIja elEctioNs
are u a politician?... he dey ANPP
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 17-05-2010 10:03 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rubbish party Posted: at 17-05-2010 10:06 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
irule at 17-05-2010 10:08 AM (14 years ago) (m) lol....@irule na only 1 vote u get oo
if u cast ya vote 4 me im bcom 2 votes do u want everybody say that am rigging? go call ur concubines,and ur children to vote 4 u at least u must vote dat ur right. ok who u wan vote 4?
Believe it or not I Rule Posted: at 17-05-2010 10:08 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 17-05-2010 10:15 AM (14 years ago) (m) i wan vote 4 the person wen go get plenty vote
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 17-05-2010 10:15 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
irule at 17-05-2010 10:21 AM (14 years ago) (m) i wan vote 4 the person wen go get plenty vote
my own don plenty na
Believe it or not I Rule Posted: at 17-05-2010 10:21 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 17-05-2010 10:26 AM (14 years ago) (m) then let`s wait and see wetin go happen on 1st june
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 17-05-2010 10:26 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blesyn003 at 17-05-2010 11:12 AM (14 years ago) (f) i will vote oche, cos hes got a nice personality n nos hw 2 give d rite ans 2 a particular question
go and vote for him at the POLL above if u really want him to win......................thanks av already voted 4 him, go ochedu, go ochedu, go ochedu Posted: at 17-05-2010 11:12 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
still go call ur village people make dem come vote for him too na Posted: at 17-05-2010 11:29 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Mr-World at 17-05-2010 11:38 AM (14 years ago) (m) @blesyn na so u take dey vote? na pursue u dey pursue am
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 17-05-2010 11:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blesyn003 at 17-05-2010 11:46 AM (14 years ago) (f) @blesyn na so u take dey vote? na pursue u dey pursue am
no y i go dey pursue person way i wnt mak e win, way all d babes dem, mak una vote of oche abeg, will compensate una. Posted: at 17-05-2010 11:46 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 17-05-2010 11:55 AM (14 years ago) (m) see dis girl o..........u no know sey compensation na to use am rig this election? if u wan make he will CHECK his name above and SUBMIT
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 17-05-2010 11:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@blesyn na so u take dey vote? na pursue u dey pursue am
no y i go dey pursue person way i wnt mak e win, way all d babes dem, mak una vote of oche abeg, will compensate una.  wetin u go use compensate them kwan?....... dem get Bosom u get Bosom , dem get booty u get ur own.... so wetin else u go give them? Posted: at 17-05-2010 12:01 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |