Posted: at | |
| |||||
Wayo or not wayo abeg get well soon choko di choko,...... Reply
| |||||
d drugs and igbo wey him dey smoke nor reach to make am sick? ReplyThey closed the door but that ain't stop me from coming in ![]()
| |||||
get well soon g Reply
| |||||
i dey listen Reply
| |||||
baba terry abeg no sick oooooooooo becos since wey i hear say my ginger d swagger dey hosiptalize i don dey pray 4 u ooooooooooo get well soon my dear Reply
| |||||
TERRY G CHOKO BABA............ABEG REDUCE D CHOKO LEVEL NA 4 YUR BETTERMENT OOOooo.....NA D ONLY ME GET BORO U SO...THINK TWICE....GET WEL SOON MAY GOD HELP US ALL. Reply
| |||||
CHOKO THE ORIGINAL GANJA FOR BETA HEALTH!,,,,,, Reply
| |||||
we nor wan hear ooo, abeg ooo , heal fast fast oooo Reply
| |||||
ginja ur swagger make this sickness find im way. Reply
| |||||
wetin dey happen for entertainment industry,da grin just waka,the ginger man dey hospital.Abeg we dey miss ur swagger,never kpai o.If u don dey ok no dey smoke too much igbo again.Abeg ginger that typhoid out o Reply
| |||||
ABEG COMMOT FOR THAT BED..NOISE MAKER...YOU BE CONFIRM WAYO MAN..WETIN YOU DEY DO FOR BED AFTER THEY HAVE PAID FOR YOUR MUSIC PERFORMANCE..SHAME SHAME...ABEG GO YOUR GINGER STAGE GO MAKE MORE NOISE ...YOU NEVER EVEN START TO SICK..MY ADVICE,TAKE MORE GINGER AND MARIJUANA...NA YOUR FANS WHEY YOU DEY CORRUPT I PITY...HHAHAHAH Reply
| |||||
Ginger your sickness wellu wellu...If it is people like p.square,dagrin,2face,bracket,d'banj,j.martins,banky w,wande cool,sasha,kel,mol sheda,necto c...And other responsible ones i will pity them..But you i don't care...For real.Untill you commot all that madness from your brain..then you reason and behave like a human being...Cos now you and ape..No difference,ThankGod you said you are a king kong...HAHAHA Reply
| |||||
abeg comot for that place make we feel ur swagger Reply
| |||||
terry i get tea ...... tell jude your guy make him contact me i go send enough to you make you dey give my people swaga and they ginger up................................................anyway my people i was with terry in malaysia i know why he is sick,,, Reply
| |||||
terry i get tea ...... tell jude your guy make him contact me i go send enough to you make you dey give my people swaga and they ginger up................................................anyway my people i was with terry in malaysia i know why he is sick,,,, he took enough tea and powdered milk....... Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Vantheo na wetin u surpose talk be dat; intead wey u go wish am 2 get well, u say na 2 much ganger. ReplyTerry g!! abeg get well soon.. All the bad belle troway!!! wuruwuru troway!!! Regain ur health make u swag 4 us; we dey feel u die my broda
| |||||
Free Madness, Free sickness Reply
| |||||
eyaaaaaaaaa ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
Quote from: atika on 22-05-2010 06:43 AM i dey here 4 the hospital and the guy looks fine to he is even talking
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)