mallorca at 5-07-2010 01:42 PM (14 years ago) (m) hahahahahaha............ i wish Dp will stop this hahahahaha as soon as possible
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 5-07-2010 01:42 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bomsiluv at 5-07-2010 01:50 PM (14 years ago) (f) chai!!!...... wetin i do this people na?.... no be una say make i wish one thing? as i don wish now everybody don turn against my wish... na waooo
infact Bomsiluv na u i go throw inside river naija
Back to sender Posted: at 5-07-2010 01:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahahahaha............
i wish Dp will stop this hahahahaha as soon as possible hahahahahaha..........wish not granted............becos I will continue to laugh!
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 5-07-2010 05:39 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ndjoe at 5-07-2010 08:20 PM (14 years ago) (m) i wish say things for be as God plan am make all of us dey naked for here Posted: at 5-07-2010 08:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 5-07-2010 09:00 PM (14 years ago) (m) i wish say things for be as God plan am make all of us dey naked for here
gi nachi gi biko kwa
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 5-07-2010 09:00 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
missKalu at 5-07-2010 09:01 PM (14 years ago) (f) i wish say things for be as God plan am make all of us dey naked for here
not granted biko Posted: at 5-07-2010 09:01 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mallorca at 5-07-2010 09:04 PM (14 years ago) (m) i wish say things for be as God plan am make all of us dey naked for here
not granted biko Nne help me pray against this wish so that it will not come to pass
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 5-07-2010 09:04 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 5-07-2010 09:06 PM (14 years ago) (m) hahahahahaha............
i wish Dp will stop this hahahahaha as soon as possible hahahahahaha..........wish not granted............becos I will continue to laugh! while is always only my wish that you opose here?
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 5-07-2010 09:06 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
missKalu at 5-07-2010 09:08 PM (14 years ago) (f) i wish say things for be as God plan am make all of us dey naked for here
not granted biko Nne help me pray against this wish so that it will not come to pass nwa okoro i will even fast about it Posted: at 5-07-2010 09:08 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bomsiluv at 6-07-2010 08:39 AM (14 years ago) (f) i wish say things for be as God plan am make all of us dey naked for here
not granted biko Nne help me pray against this wish so that it will not come to pass nwa okoro i will even fast about it Don't fast alone, also cast and bind Posted: at 6-07-2010 08:39 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
NAWAOO NAUNA WISH BE THAT ..... IT GO GOOD OH Posted: at 6-07-2010 09:09 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 6-07-2010 09:12 AM (14 years ago) (f) i wish say things for be as God plan am make all of us dey naked for here
see dis boy o Posted: at 6-07-2010 09:12 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 6-07-2010 09:26 AM (14 years ago) (m) i wish say things for be as God plan am make all of us dey naked for here
not granted biko Nne help me pray against this wish so that it will not come to pass nwa okoro i will even fast about it the ealier the better
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 6-07-2010 09:26 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hahahahahaha............
i wish Dp will stop this hahahahaha as soon as possible hahahahahaha..........wish not granted............becos I will continue to laugh! while is always only my wish that you opose here? I no dey grant wish wey no make sense.....how you go wish make DP stop to laugh?.....huh?.....better make use of the wishes you have oo, becos right now you have limited wishes......or dont you know I have been recording ur wishes?
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 6-07-2010 10:59 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ndjoe at 6-07-2010 12:54 PM (14 years ago) (m) i wish say things for be as God plan am make all of us dey naked for here
not granted biko Nne help me pray against this wish so that it will not come to pass nwa okoro i will even fast about it Don't fast alone, also cast and bind all this praying and fasting shey bi na just for this my wish abi i do any other thing? Posted: at 6-07-2010 12:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ndjoe at 6-07-2010 12:57 PM (14 years ago) (m) i wish say things for be as God plan am make all of us dey naked for here
see dis boy o my sister e for good like that we no go even know say naked self, i really wish it can happen Posted: at 6-07-2010 12:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
You go thin self from fasting and this ur wish no go come true!
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 6-07-2010 01:00 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ndjoe at 6-07-2010 01:10 PM (14 years ago) (m) You go thin self from fasting and this ur wish no go come true!
DP abeg nah make una no do me like this abeg. ok make u just grant my wish small even if na only down side we go dey wear clothe e dey ok for me Posted: at 6-07-2010 01:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 6-07-2010 02:22 PM (14 years ago) (f) You go thin self from fasting and this ur wish no go come true!
DP abeg nah make una no do me like this abeg. ok make u just grant my wish small even if na only down side we go dey wear clothe e dey ok for me You no well Posted: at 6-07-2010 02:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ndjoe at 6-07-2010 04:03 PM (14 years ago) (m) You go thin self from fasting and this ur wish no go come true!
DP abeg nah make una no do me like this abeg. ok make u just grant my wish small even if na only down side we go dey wear clothe e dey ok for me You no well my sister na only wish nah ah ah abi wan tell me say you no like am like? talk true Posted: at 6-07-2010 04:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |