hmmmmm
WETIN NA?......... I WAN GET WINGS SO THAT I CAN CARRY U ON MY WINGS AND WE WILL TOUR THE WHOLE WORLD Posted: at 2-07-2010 04:19 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kurupt419 at 2-07-2010 09:14 PM (14 years ago) (m) na waoo Posted: at 2-07-2010 09:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
missKalu at 3-07-2010 12:47 AM (14 years ago) (f) hmmmmm
WETIN NA?......... I WAN GET WINGS SO THAT I CAN CARRY U ON MY WINGS AND WE WILL TOUR THE WHOLE WORLD wish not granted Posted: at 3-07-2010 12:47 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
hmmmmm
WETIN NA?......... I WAN GET WINGS SO THAT I CAN CARRY U ON MY WINGS AND WE WILL TOUR THE WHOLE WORLD wish not granted if na u dey grant wishes wahala for dey..... chai! Posted: at 3-07-2010 10:00 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
I join her to say wish not granted..............lol
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 3-07-2010 10:15 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
I know sey u go join her........ but any gathering that my wish will not be granted..... i bomb by FIRE!!!!! Posted: at 3-07-2010 10:27 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
You have no choice in this case Blings..........your bomb is back to sender......this wish is not granted!..hold ur peace or....!
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 3-07-2010 01:48 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
or notin go happen......... my wish must be granted oh!....no make me start riot here oh Posted: at 3-07-2010 02:37 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
nicestobi at 3-07-2010 03:47 PM (14 years ago) (m) I WISH I CAN JUST APPEAR AT UR VARIOUS SYSTEMS AND SCARE U A LITTLE OFF THE NET Posted: at 3-07-2010 03:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I WISH I CAN JUST APPEAR AT UR VARIOUS SYSTEMS AND SCARE U A LITTLE OFF THE NET
Wish rejected!..........throw into the dustbin sharply!
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 3-07-2010 03:58 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
nicestobi at 3-07-2010 04:06 PM (14 years ago) (m) STORY Posted: at 3-07-2010 04:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
or notin go happen......... my wish must be granted oh!....no make me start riot here oh
Start am make we see.............na u go run self!
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 3-07-2010 04:07 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
nicestobi at 3-07-2010 04:26 PM (14 years ago) (m) PERSON WEY DON RUN WEY D THING NEVA START INSHORT I WISH DAT BLING SHOULD RUN NOW COS I VE STARTED A RIOT Posted: at 3-07-2010 04:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
missKalu at 4-07-2010 02:39 AM (14 years ago) (f) hmmmmm
WETIN NA?......... I WAN GET WINGS SO THAT I CAN CARRY U ON MY WINGS AND WE WILL TOUR THE WHOLE WORLD wish not granted if na u dey grant wishes wahala for dey..... chai! wahala for dey only when i see this type of ur wish abi na witch Posted: at 4-07-2010 02:39 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nicestobi at 4-07-2010 01:14 PM (14 years ago) (m) na witch Posted: at 4-07-2010 01:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ndjoe at 5-07-2010 01:06 AM (14 years ago) (m) ok Posted: at 5-07-2010 01:06 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 5-07-2010 08:19 AM (14 years ago) (f) hmmmmm
WETIN NA?......... I WAN GET WINGS SO THAT I CAN CARRY U ON MY WINGS AND WE WILL TOUR THE WHOLE WORLD So dat you go throw her inside bridge abi? Ur plans no go work for you Posted: at 5-07-2010 08:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chai!!!...... wetin i do this people na?.... no be una say make i wish one thing? as i don wish now everybody don turn against my wish... na waooo infact Bomsiluv na u i go throw inside river naija Posted: at 5-07-2010 09:04 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
nicestobi at 5-07-2010 12:25 PM (14 years ago) (m) una see the running wey i wish say make bling dey run? e don shelle!! Posted: at 5-07-2010 12:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahahahaha............
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 5-07-2010 01:01 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |