I WISH! I WISH!! I WISH!!! (Page 18)

Date: 27-05-2010 1:09 pm (14 years ago) | Author: Obiajunwa
1 ... 15 16 17 [18] 19 20 21 ... 56
- bomsiluv at 6-07-2010 04:20 PM (14 years ago)
(f)
Like wetin?
Posted: at 6-07-2010 04:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ndjoe at 6-07-2010 06:34 PM (14 years ago)
(m)
u no like the normal will of God upon man wey be say we go dey naked we no go know, man no go suffer before him chop woman no go  see hell for child bearing, we go just dey, dey jolly no sickness no body go dey die even if any body die e no go go hell fire, talk true make devil shame you no like am like that?
Posted: at 6-07-2010 06:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- missKalu at 7-07-2010 06:31 AM (14 years ago)
(f)
still not granted i have been praying against it
Posted: at 7-07-2010 06:31 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- bomsiluv at 7-07-2010 09:28 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: ndjoe on  6-07-2010 06:34 PM
u no like the normal will of God upon man wey be say we go dey naked we no go know, man no go suffer before him chop woman no go  see hell for child bearing, we go just dey, dey jolly no sickness no body go dey die even if any body die e no go go hell fire, talk true make devil shame you no like am like that?

I no like the one wey bi sey, we go dey naked dey walker for road
Posted: at 7-07-2010 09:28 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 7-07-2010 09:30 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: missKalu on  7-07-2010 06:31 AM
still not granted i have been praying against it

Misskalu, pray, fast, cast and bind his wishes by fire
Posted: at 7-07-2010 09:30 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 7-07-2010 09:47 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: bomsiluv on  7-07-2010 09:28 AM
Quote from: ndjoe on  6-07-2010 06:34 PM
u no like the normal will of God upon man wey be say we go dey naked we no go know, man no go suffer before him chop woman no go  see hell for child bearing, we go just dey, dey jolly no sickness no body go dey die even if any body die e no go go hell fire, talk true make devil shame you no like am like that?

I no like the one wey bi sey, we go dey naked dey walker for road

ABEG LIKE AM OH .... MAKE THE THING DEY EASY NA
Posted: at 7-07-2010 09:47 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 7-07-2010 09:56 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: bomsiluv on  7-07-2010 09:30 AM
Quote from: missKalu on  7-07-2010 06:31 AM
still not granted i have been praying against it

Misskalu, pray, fast, cast and bind his wishes by fire

u see u eh..... una plan no go work
Posted: at 7-07-2010 09:56 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- nicestobi at 7-07-2010 10:42 AM (14 years ago)
(m)
i wish that we all go back to the medivial era just like the antiqities
wen we all wear nothing but nakedness
Posted: at 7-07-2010 10:42 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 7-07-2010 11:03 AM (14 years ago)
(f)
Wishes not granted...................

Posted: at 7-07-2010 11:03 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 7-07-2010 11:18 AM (14 years ago)
(m)
 waiting for my wishes to be granted

Posted: at 7-07-2010 11:18 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bomsiluv at 7-07-2010 11:30 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: nicestobi on  7-07-2010 10:42 AM
i wish that we all go back to the medivial era just like the antiqities
wen we all wear nothing but nakedness

I cast and bind your wishes
Posted: at 7-07-2010 11:30 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 7-07-2010 11:43 AM (14 years ago)
(m)
i pour holy water join
Posted: at 7-07-2010 11:43 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- nicestobi at 7-07-2010 11:52 AM (14 years ago)
(m)
wetin self
atleast freedoom for that thing wey we dey use boxer and bra incovenience say na cover we dey cover am
Posted: at 7-07-2010 11:52 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 7-07-2010 11:54 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: nicestobi on  7-07-2010 11:52 AM
wetin self
atleast freedoom for that thing wey we dey use boxer and bra incovenience say na cover we dey cover am

Chei.................... dis boy don finish
Posted: at 7-07-2010 11:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 7-07-2010 12:01 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: nicestobi on  7-07-2010 11:52 AM
wetin self
atleast freedoom for that thing wey we dey use boxer and bra incovenience say na cover we dey cover am
there is no need wishing.............just start going naked instanta...........

Posted: at 7-07-2010 12:01 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- nicestobi at 7-07-2010 12:12 PM (14 years ago)
(m)
wat if i tell u i am browsing naked!
nigger raw
Posted: at 7-07-2010 12:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nicestobi at 7-07-2010 12:17 PM (14 years ago)
(m)
wat if i tell u i am browsing naked!
nigger raw has said it na  "obodo edelugo nu oh"
Posted: at 7-07-2010 12:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 7-07-2010 01:08 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: nicestobi on  7-07-2010 12:12 PM
wat if i tell u i am browsing naked!
nigger raw

show me the evidence! Grin

Posted: at 7-07-2010 01:08 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 7-07-2010 01:39 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 27-05-2010 01:09 PM
'If wishes were horses, beggars would ride'....so goes a popular saying.  I have many wishes though........

I wish NP members would become PALS for real and not enemies. 

I wish the war here would stop finally.

I wish the moderator TEECO would do his job (he seems engrossed in his own thing these days)...

So what do you wish for??....you never can tell, your wishes might come to pass!....so make a wish! Kiss Kiss Kiss

I wish all these should come true....and i just wondering it self.....AFRICA UNITE
<a href="http://www.youtube.com/share_inline?v=L07lXY7hZQw" target="_blank" class="aeva_link bbc_link new_win" rel="nofollow">YouTube</a>

Posted: at 7-07-2010 01:39 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- solid_solid at 7-07-2010 01:42 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: bomsiluv on  7-07-2010 11:54 AM
Quote from: nicestobi on  7-07-2010 11:52 AM
wetin self
atleast freedoom for that thing wey we dey use boxer and bra incovenience say na cover we dey cover am

Chei.................... dis boy don finish

no be lie oh .... the guy wan go naked for market
Posted: at 7-07-2010 01:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 15 16 17 [18] 19 20 21 ... 56

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Police Arrest Suspected Ritualist With Human Organs In Lagos

  2. Lawyers Hail Akpabio For Stepping Down From Sexual Harassment Probe Panel

  3. Radiogad Raises Alarm Over Activist VeryDarkman’s Health After Efcc Detention

  4. Overcrowding or Low Turnout? - Wizkid’s Show In Berlin Cancelled Days After Toronto Failed

  5. VIDEO; Reactions As Peller And Jarvis Arrive In Dubai For Streamer’s 20th Birthday

  6. “I Love You”: Omah Lay Declares As His Featured Track off Davido’s New Album Goes Platinum

  7. One Killed As Security Operatives Battle Gunmen Who Allegedly Killed Travellers In Imo

  8. Teenager, Lawal Hameedat Drags JAMB To Court Over Hijab Ban During UTME

  9. "You Won’t Find Better Partner Than Nigeria" – Tinubu Welcomes Qatari Investment

  10. Southampton v Manchester City: UEFA Champions League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers &


THIS WEEK
  1. JUST IN! EFCC Labels VeryDarkMan A ‘BANDIT’

  2. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  3. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  4. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  5. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  6. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  7. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  8. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  9. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  10. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions