ok nwanne m...... biko kpotara di asa na udo Posted: at 16-07-2010 09:48 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 16-07-2010 09:51 AM (14 years ago) (m) wish granted on behalf of Dp, she is all yours
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 16-07-2010 09:51 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
abi........ i know sey u dey my side.... abeg come chop knuckle Posted: at 16-07-2010 10:35 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bomsiluv at 16-07-2010 12:37 PM (14 years ago) (f) wish granted on behalf of Dp, she is all yours
No way, DP is not aware of this. Wish not granted Posted: at 16-07-2010 12:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wish granted on behalf of Dp, she is all yours
No way, DP is not aware of this. Wish not granted u told u .... i don approve that one since Posted: at 16-07-2010 02:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 16-07-2010 02:15 PM (14 years ago) (m) wish granted on behalf of Dp, she is all yours
No way, DP is not aware of this. Wish not granted Blings don kari him wife reach home since u dey hea dey talk
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 16-07-2010 02:15 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bomsiluv at 16-07-2010 02:44 PM (14 years ago) (f) wish granted on behalf of Dp, she is all yours
No way, DP is not aware of this. Wish not granted u told u .... i don approve that one since You no get the authority to grant wishes Posted: at 16-07-2010 02:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 16-07-2010 02:45 PM (14 years ago) (f) wish granted on behalf of Dp, she is all yours
No way, DP is not aware of this. Wish not granted Blings don kari him wife reach home since u dey hea dey talk Blings no get mind............... abi you want make I go pour water for em bed? Posted: at 16-07-2010 02:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 16-07-2010 02:49 PM (14 years ago) (m) wish granted on behalf of Dp, she is all yours
No way, DP is not aware of this. Wish not granted Blings don kari him wife reach home since u dey hea dey talk Blings no get mind............... abi you want make I go pour water for em bed? abeg i rest my case o.dey still look for okada to enta
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 16-07-2010 02:49 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bomsiluv at 16-07-2010 03:02 PM (14 years ago) (f) wish granted on behalf of Dp, she is all yours
No way, DP is not aware of this. Wish not granted Blings don kari him wife reach home since u dey hea dey talk Blings no get mind............... abi you want make I go pour water for em bed? abeg i rest my case o.dey still look for okada to enta Okada no dey for PH again o. Na kekenapep dey Posted: at 16-07-2010 03:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wish granted on behalf of Dp, she is all yours
No way, DP is not aware of this. Wish not granted u told u .... i don approve that one since You no get the authority to grant wishes me? .. dey there na ... Posted: at 16-07-2010 03:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 16-07-2010 03:22 PM (14 years ago) (f) wish granted on behalf of Dp, she is all yours
No way, DP is not aware of this. Wish not granted u told u .... i don approve that one since You no get the authority to grant wishes me? .. dey there na ... Na lie Posted: at 16-07-2010 03:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wish granted on behalf of Dp, she is all yours
No way, DP is not aware of this. Wish not granted Blings don kari him wife reach home since u dey hea dey talk Blings no get mind............... abi you want make I go pour water for em bed? come na my own bed u wan come pour water?..... ebi like sey u drink omo today? Posted: at 16-07-2010 03:51 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
wish granted on behalf of Dp, she is all yours
Nope, I didnt delegate you such duties....so wishes still under scrutiny...........
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 16-07-2010 04:25 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
i wish i can build my own computer for the world to use
nice one DP do something please Wish granted..............
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 16-07-2010 04:29 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 16-07-2010 04:43 PM (14 years ago) (m) wish granted on behalf of Dp, she is all yours
Nope, I didnt delegate you such duties....so wishes still under scrutiny...........  i thought i was authorized to act on your absent? Blings return dat girl i no wan wahala abeg
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 16-07-2010 04:43 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hahahahahahahaha...................
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 16-07-2010 05:32 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skipo4u at 16-07-2010 07:08 PM (14 years ago) (m) ok Posted: at 16-07-2010 07:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
missKalu at 17-07-2010 12:54 AM (14 years ago) (f) wish granted on behalf of Dp, she is all yours
they was a problem while trying to grant the wish, system error pls try again later Posted: at 17-07-2010 12:54 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wish granted on behalf of Dp, she is all yours
Nope, I didnt delegate you such duties....so wishes still under scrutiny...........  i thought i was authorized to act on your absent? Blings return dat girl i no wan wahala abeg why na .... now he don dey him bed side .... wan insect sim for him phone Posted: at 17-07-2010 10:17 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |