gladdo at 1-06-2010 01:05 PM (14 years ago) (f) this life can be funny, who 've would thot dat an 84yrs old woman would be involve in such a dirty deal. nwaooooooooooooooooooooooooooooooooooooo. Posted: at 1-06-2010 01:05 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
gladdo at 1-06-2010 01:11 PM (14 years ago) (f) this life can be funny, who 've would thot dat an 84yrs old woman would be involve in such a dirty deal. nwaooooooooooooooooooooooooooooooooooooo. Posted: at 1-06-2010 01:11 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
damabib at 1-06-2010 01:16 PM (14 years ago) (m) oga ohh ..GOD DEY SHA Posted: at 1-06-2010 01:16 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
sobby at 1-06-2010 01:35 PM (14 years ago) (f) LET PEOPLE TURN TO GOD, THAT'S THE ONLY SOLUTION TO ALL THESE BROUHAHA..... Posted: at 1-06-2010 01:35 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
chrisoler at 1-06-2010 01:40 PM (14 years ago) (m) Parents please look after your daughters...being pregnant is not the end of the world! Posted: at 1-06-2010 01:40 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
nnedinmma at 1-06-2010 02:06 PM (14 years ago) (f) nawa naija make una repent oh. babies supermarket? Nawa ooooooooooooooohhhhhhhhhhhhhhhhhh una don spoil finish Posted: at 1-06-2010 02:06 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Wenank at 1-06-2010 02:54 PM (14 years ago) (m) Re 84yr old Woman At the age of 84yrs one should be grateful to his creator by serving him, getting closer to him because one is closer to his grave Posted: at 1-06-2010 02:54 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
nnedinmma at 1-06-2010 03:10 PM (14 years ago) (f) See her face like monkey I sure say she don sale her own children join. ask her for own children.wicked woman Posted: at 1-06-2010 03:10 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Deanimann at 1-06-2010 03:56 PM (14 years ago) (m) thi kind thing de make me sick oooooo Posted: at 1-06-2010 03:56 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ezedon at 2-06-2010 03:57 AM (14 years ago) (m) Every time selling babies in Nigeria ,have you ask your self who is buying those babies and what are they using them for,QUESTION NIGERIA Posted: at 2-06-2010 03:57 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
bestgift at 2-06-2010 09:26 AM (14 years ago) (f) May God 4gives her 4 selling the gift of womb Posted: at 2-06-2010 09:26 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
olasheffas at 2-06-2010 09:42 AM (14 years ago) (m) nawa dis type of tin wee dey happen for our country so no gd ooooooh. may God help us Posted: at 2-06-2010 09:42 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
I NO SEE WETIN SPOIL HERE OOOO!!!........UNA DON SEE WOMEN WEY DEY FIND PIKING?.....DE THING PASS NUCLEAR WAR.....MAKE DEM LEAVE THE WOMAN ,ABI NA ONLY HER UNA SABI FOR THEBUSINESS? NAIJA AS USUAL,SON=MEBODY DON VEX WITH HER FOR SETTLEMENT WEY NO JELL!!!.........LMAO. Posted: at 3-06-2010 07:06 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
faithaina at 3-06-2010 12:57 PM (14 years ago) (f) big wahala old woman fot that matter it is very bad of her may God forgive her Posted: at 3-06-2010 12:57 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
hmmmmm Posted: at 3-06-2010 03:33 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
hmmmmm Posted: at 3-06-2010 03:35 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
84 years don waka, she still dey carry go, dis time she go follow waka... Posted: at 4-06-2010 08:44 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
pedos at 4-06-2010 09:46 AM (14 years ago) (m) The woman no try at all Posted: at 4-06-2010 09:46 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
she derseves death . okoromaduekwe. Posted: at 4-06-2010 03:50 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
teznl at 5-06-2010 11:46 AM (14 years ago) (m) Abeg, dis is not a new story it s either d press reprinted it, or d police force went for a re-arrest. Posted: at 5-06-2010 11:46 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |