rezimero at 11-11-2008 08:08 PM (16 years ago) (m) @ rezimero wetin na...why u dey misbehave
my misbehaviour na your best behaviour Posted: at 11-11-2008 08:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Shwre! Back to the sender Posted: at 11-11-2008 08:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 11-11-2008 08:24 PM (16 years ago) (m) you dey send am give yourself? Posted: at 11-11-2008 08:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ur brain is wet with meaningless questions Posted: at 11-11-2008 08:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 11-11-2008 08:48 PM (16 years ago) (m) your own wey dry, wetin yu take am do? Posted: at 11-11-2008 08:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Franchise at 12-11-2008 12:53 PM (16 years ago) (m) that na your meat, but na we poison
guy i meant Khadija made me laugh.. Abi u no see quote.. Go learn how to use this site Posted: at 12-11-2008 12:53 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
queenbaby at 12-11-2008 05:06 PM (16 years ago) (f) make una talk ona own joks before ona begine criticise another person own [attachment deleted by admin] Posted: at 12-11-2008 05:06 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 12-11-2008 05:16 PM (16 years ago) (m) that na your meat, but na we poison
guy i meant Khadija made me laugh.. Abi u no see quote.. Go learn how to use this site bros you fit teach me oh. i neva too old to learn Posted: at 12-11-2008 05:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@REZIMERO....Damn...U don mess Posted: at 12-11-2008 08:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
karina at 14-11-2008 03:53 PM (16 years ago) (f) Khadija dt was so harsh, u should commend her rather than this. watch it gal. lol Posted: at 14-11-2008 03:53 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 14-11-2008 04:19 PM (16 years ago) (m) @REZIMERO....Damn...U don mess  e dey smell? Posted: at 14-11-2008 04:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 14-11-2008 04:46 PM (16 years ago) (m) Phuuuuummm... Posted: at 14-11-2008 04:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hacangel26 at 14-11-2008 05:08 PM (16 years ago) (f) dnt know wot u guys r talkin abt i smiled even laughed a lil
***hac******hac******hac*** Posted: at 14-11-2008 05:08 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 14-11-2008 05:45 PM (16 years ago) (m) dnt know wot u guys r talkin abt i smiled even laughed a lil
thank you! Posted: at 14-11-2008 05:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amici at 14-11-2008 05:50 PM (16 years ago) (f) i didnt even smile not to talk of laughing...
abi my sister. she wen talk say if person joke no get NAFDAC no make the person no rite her own no get manufacture date talk less of expireing date so tell me were the joke wan for see NAFDAC num this joke they give person strok my dog don get strok becos of the joke. the joke you rote is invalid try again later Posted: at 14-11-2008 05:50 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 14-11-2008 06:01 PM (16 years ago) (m) make una take am easy oh. no be quarrel na Posted: at 14-11-2008 06:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i didnt even smile not to talk of laughing...
abi my sister. she wen talk say if person joke no get NAFDAC no make the person no rite her own no get manufacture date talk less of expireing date so tell me were the joke wan for see NAFDAC num this joke they give person strok my dog don get strok becos of the joke. the joke you rote is invalid try again later hen hen...na dat one i no wan hear...shey dog dey ununderstand Joke? Ok na..go trat your dog Posted: at 14-11-2008 08:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 14-11-2008 09:08 PM (16 years ago) (m) grin! grin!! grin!!! REPENT!!! Posted: at 14-11-2008 09:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
why na? I dey fall your hand Posted: at 14-11-2008 09:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gen2esther at 14-11-2008 09:46 PM (16 years ago) (f) i didnt even smile not to talk of laughing...
this shit joke toooooooo dry. Posted: at 14-11-2008 09:46 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |