Adage of the Week. (Page 2)

Date: 05-06-2010 1:59 pm (14 years ago) | Author: Riley Proxy
1 [2] 3 4 5 ... 8
- talkandsave at 7-06-2010 10:20 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: ndjoe on  7-06-2010 07:35 PM
Quote from: nicestobi on  7-06-2010 06:45 PM
DO we have proverbial sons here in tha forum

if you speak to a child with provabe and he demands for an explanation to the provabe that means that the money that was paid for her mothers bride price is wasted

go to the book of Nokia 3310 you will find this quote
NO MAKE SENSE.
Posted: at 7-06-2010 10:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ndjoe at 8-06-2010 12:52 AM (14 years ago)
(m)
oya nah make sense na ur turn na turn by turn so that lifee ana gaga
Posted: at 8-06-2010 12:52 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- aliaaz at 8-06-2010 11:15 AM (14 years ago)
(m)
we dey wait for those of una own wey other nor dey make sense for their eyez

Posted: at 8-06-2010 11:15 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ndjoe at 8-06-2010 03:56 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: aliaaz on  8-06-2010 11:15 AM
we dey wait for those of una own wey other nor dey make sense for their eyez

me too still dey wait since for them
Posted: at 8-06-2010 03:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- aliaaz at 8-06-2010 04:03 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: ndjoe on  8-06-2010 03:56 PM
Quote from: aliaaz on  8-06-2010 11:15 AM
we dey wait for those of una own wey other nor dey make sense for their eyez

me too still dey wait since for them

no mind them jare....others tins nor dey ever make sense for their eyez yet them get notin to offer.

Posted: at 8-06-2010 04:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nicestobi at 8-06-2010 04:38 PM (14 years ago)
(m)
YEYE fowl...no be wetin no make sense we nigerians dey like now our days!!
Posted: at 8-06-2010 04:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- aliaaz at 8-06-2010 04:59 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nicestobi on  8-06-2010 04:38 PM
YEYE fowl...no be wetin no make sense we nigerians dey like now our days!!

sorry bruh nor tak am personal.... its obvios say na u b d yeye fowl cos u jst tlk ur mind so...since na yeye tins u like mean say other like yeye tin? abeg tlk well jor.

Posted: at 8-06-2010 04:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enc4life at 8-06-2010 05:06 PM (14 years ago)
(m)
team A vS team B, Oyaaaaaaaaaaaa
Posted: at 8-06-2010 05:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nicestobi at 8-06-2010 05:58 PM (14 years ago)
(m)
@aliaz.u see why we nigerians no go fit unite
anyways, u ve just said ur mind like i said mine..no vex..even if u wan vex sha, do am small.
as for enc 4life, na una type dey put fuel for burning house..ur plan go fail today..lol
Posted: at 8-06-2010 05:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- talkandsave at 8-06-2010 06:43 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nicestobi on  8-06-2010 05:58 PM
@aliaz.u see why we nigerians no go fit unite
anyways, u ve just said ur mind like i said mine..no vex..even if u wan vex sha, do am small.
as for enc 4life, na una type dey put fuel for burning house..ur plan go fail today..lol
Grin Grin
Posted: at 8-06-2010 06:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nicestobi at 8-06-2010 07:23 PM (14 years ago)
(m)
Mr laugh artist,, u laugh well
Posted: at 8-06-2010 07:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- talkandsave at 8-06-2010 07:57 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nicestobi on  8-06-2010 07:23 PM
Mr laugh artist,, u laugh well
Grin Grin
Posted: at 8-06-2010 07:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- aliaaz at 8-06-2010 09:59 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nicestobi on  8-06-2010 05:58 PM
@aliaz.u see why we nigerians no go fit unite
anyways, u ve just said ur mind like i said mine..no vex..even if u wan vex sha, do am small.
as for enc 4life, na una type dey put fuel for burning house..ur plan go fail today..lol

we be brodas na..

Posted: at 8-06-2010 09:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 8-06-2010 10:08 PM (14 years ago)
(m)
u dey look 4 whom to make ur broda

Posted: at 8-06-2010 10:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- talkandsave at 8-06-2010 10:25 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Mr-World on  8-06-2010 10:08 PM
u dey look 4 whom to make ur broda
AJANNI BE MY BRODA.  WE BE SAME MOTHER SAME FATHER.
Posted: at 8-06-2010 10:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 9-06-2010 08:13 AM (14 years ago)
(m)
really?

Posted: at 9-06-2010 08:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yomightgold at 9-06-2010 08:18 AM (14 years ago)
(m)
Na play-play play-play, Butterfly dey enter bush...
Posted: at 9-06-2010 08:18 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 9-06-2010 08:30 AM (14 years ago)
(m)
butterfly don dey live 4 bush now o

Posted: at 9-06-2010 08:30 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mallorca at 9-06-2010 11:01 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: qunodinga on  7-06-2010 10:51 AM
No one dies a virgin..cos Life phyuks all....
[/quo nice one

Posted: at 9-06-2010 11:01 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Mr-World at 9-06-2010 11:23 AM (14 years ago)
(m)
k

Posted: at 9-06-2010 11:23 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 8

Featured Discussions