Adage of the Week. (Page 4)

Date: 05-06-2010 1:59 pm (14 years ago) | Author: Riley Proxy
1 2 3 [4] 5 6 7 8
- ndjoe at 10-06-2010 11:35 PM (14 years ago)
(m)
no be me ooo
Posted: at 10-06-2010 11:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- aliaaz at 11-06-2010 12:17 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: ndjoe on 10-06-2010 11:33 PM
Quote from: aliaaz on 10-06-2010 10:37 PM
lol
 

what is loling you
j u s t b e i n g m y s e l f

Posted: at 11-06-2010 12:17 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nicestobi at 11-06-2010 12:23 AM (14 years ago)
(m)
Hunters and anomals and peaple and house and alllll
all of dem na adage.
Posted: at 11-06-2010 12:23 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ndjoe at 11-06-2010 01:07 AM (14 years ago)
(m)
the thing wey you dey find for Sokoto e dey inside Shokoto
Posted: at 11-06-2010 01:07 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- aliaaz at 11-06-2010 01:09 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: ndjoe on 11-06-2010 01:07 AM
the thing wey you dey find for Sokoto e dey inside Shokoto

nor b lie dat one dey common wella.

Posted: at 11-06-2010 01:09 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ndjoe at 11-06-2010 01:16 AM (14 years ago)
(m)
the pikin wey talk say him mama no go sleep him too no go sleep
Posted: at 11-06-2010 01:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mallorca at 11-06-2010 01:30 AM (14 years ago)
(m)
whatever mallorca see while sitting down can never ever been seen by Ndgoe if dou he climbs an iroko tree,lol

Posted: at 11-06-2010 01:30 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ndjoe at 11-06-2010 01:35 AM (14 years ago)
(m)
i no even wan see wetin you see
Posted: at 11-06-2010 01:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ndjoe at 11-06-2010 01:38 AM (14 years ago)
(m)
the guenee fow wey no know him fellow guenee fow e blind be that
Posted: at 11-06-2010 01:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mallorca at 11-06-2010 01:45 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: ndjoe on 11-06-2010 01:35 AM
i no even wan see wetin you see
oga no bi quarel na my own adage  of the week na

Posted: at 11-06-2010 01:45 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ndjoe at 11-06-2010 02:03 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: mallorca on 11-06-2010 01:45 AM
Quote from: ndjoe on 11-06-2010 01:35 AM
i no even wan see wetin you see
oga no bi quarel na my own adage  of the week na

ah ah wetin happen nah i abuse you? abeg ooo we no dey fight you be my bother i no fit fight you instead i go leave you make you beat me so that life ana agaga
Posted: at 11-06-2010 02:03 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mallorca at 11-06-2010 02:51 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: ndjoe on 11-06-2010 02:03 AM
Quote from: mallorca on 11-06-2010 01:45 AM
Quote from: ndjoe on 11-06-2010 01:35 AM
i no even wan see wetin you see
oga no bi quarel na my own adage  of the week na

ah ah wetin happen nah i abuse you? abeg ooo we no dey fight you be my bother i no fit fight you instead i go leave you make you beat me so that life ana agaga
hahahahaha,arum achorokwa nsogbu o

Posted: at 11-06-2010 02:51 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ndjoe at 11-06-2010 03:06 AM (14 years ago)
(m)
udo ka mma oooo nwanne m
Posted: at 11-06-2010 03:06 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nicestobi at 11-06-2010 03:44 AM (14 years ago)
(m)
is that also an adage ndjoe?>
Posted: at 11-06-2010 03:44 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ndjoe at 11-06-2010 03:46 AM (14 years ago)
(m)
no nah that one no follow na dat guy for up i dey talk to
Posted: at 11-06-2010 03:46 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nicestobi at 11-06-2010 03:55 AM (14 years ago)
(m)
ok ohh
Posted: at 11-06-2010 03:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ndjoe at 11-06-2010 04:00 AM (14 years ago)
(m)
nwata bulie nna ya elu ogodo awuchie ya ihu
Posted: at 11-06-2010 04:00 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nicestobi at 11-06-2010 04:19 AM (14 years ago)
(m)
isi gini, ahutam ife e kwulu
wat do u mean?
Posted: at 11-06-2010 04:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ndjoe at 11-06-2010 04:35 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: nicestobi on 11-06-2010 04:19 AM
isi gini, ahutam ife e kwulu
wat do u mean?

inotukwa ga bia
Posted: at 11-06-2010 04:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- aliaaz at 11-06-2010 11:28 AM (14 years ago)
(m)
Na head and body dey waka together.

Posted: at 11-06-2010 11:28 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 8

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: Jarvis Surprises Peller With a Lavish Birthday Gift

  2. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  3. PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night

  4. EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)

  5. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  6. Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections

  7. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo

  8. EFCC To Investigate Alleged ₦528bn Misappropriation By Ex-Zamfara Governor, Matawalle


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions