make una stop am O! I don dey vex 4 hia!!!!! lol



see me see wahala. make we no post comments again?
Posted: at | |
Quote from: sanya01 on 16-06-2010 06:11 PM all of una go dey turn person post 2 discusion forum, wetin dey do una seff na kris, mistu nd PI dey do am pass make una stop am O! I don dey vex 4 hia!!!!! lol ![]() ![]() ![]() see me see wahala. make we no post comments again?
| |||||
Quote from: Kristiantus on 16-06-2010 06:14 PM Quote from: sanya01 on 16-06-2010 06:11 PM all of una go dey turn person post 2 discusion forum, wetin dey do una seff na kris, mistu nd PI dey do am pass make una stop am O! I don dey vex 4 hia!!!!! lol ![]() ![]() ![]() see me see wahala. make we no post comments again? I no wan dey here una discusion ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 16-06-2010 06:14 PM Quote from: sanya01 on 16-06-2010 06:11 PM all of una go dey turn person post 2 discusion forum, wetin dey do una seff na kris, mistu nd PI dey do am pass make una stop am O! I don dey vex 4 hia!!!!! lol as pple no gree comment we gast to ginger ourselves na
| |||||
Quote from: sanya01 on 16-06-2010 06:22 PM Quote from: Kristiantus on 16-06-2010 06:14 PM Quote from: sanya01 on 16-06-2010 06:11 PM all of una go dey turn person post 2 discusion forum, wetin dey do una seff na kris, mistu nd PI dey do am pass make una stop am O! I don dey vex 4 hia!!!!! lol ![]() ![]() ![]() see me see wahala. make we no post comments again? I no wan dey here una discusion ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() abeg sanya, i no wan laff... ![]()
| |||||
Quote from: Mistura on 16-06-2010 06:23 PM Quote from: Kristiantus on 16-06-2010 06:14 PM Quote from: sanya01 on 16-06-2010 06:11 PM all of una go dey turn person post 2 discusion forum, wetin dey do una seff na kris, mistu nd PI dey do am pass make una stop am O! I don dey vex 4 hia!!!!! lol as pple no gree comment we gast to ginger ourselves na ![]()
| |||||
![]() Quote from: Kristiantus on 16-06-2010 06:25 PM Quote from: Mistura on 16-06-2010 06:23 PM Quote from: Kristiantus =topic=39055.msg1314864#msg1314864 date=1276708308 all of una go dey turn person post 2 discusion forum, wetin dey do una seff na kris, mistu nd PI dey do am pass make una stop am O! I don dey vex 4 hia!!!!! lol as pple no gree comment we gast to ginger ourselves na ![]() Wen una go dey toast misty up nd dan nko?! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() which time sanya become our moderator sef. ![]()
| |||||
Lol Reply
| |||||
Quote from: sanya01 on 16-06-2010 06:22 PM Quote from: Kristiantus on 16-06-2010 06:14 PM Quote from: sanya01 on 16-06-2010 06:11 PM all of una go dey turn person post 2 discusion forum, wetin dey do una seff na kris, mistu nd PI dey do am pass make una stop am O! I don dey vex 4 hia!!!!! lol ![]() ![]() ![]() see me see wahala. make we no post comments again? I no wan dey here una discusion ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Abeg tell sanya o Reply
| |||||
Quote from: ademola78 on 17-06-2010 09:33 AM Abeg tell sanya o d tin wey dey vex me pass b sey,, wen u open d jokes page, u go c fire dey burn ontop d topic, u go come tink sey na correct topic wey dey make brain, wen u open am u go dey c kris nd mistu dey talk "how body", "were u dey sinc?" "na ur face bdis?" wen dem sopose collect numb dey do all dis tins 4 fone e dey vex me tru tru ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Lagoon no dey around you there? Reply
| |||||
Quote from: ademola78 on 17-06-2010 10:13 AM Lagoon no dey around you there? make i go jump abi? i dey tink am seff
| |||||
Reply | |||||
Quote from: sanya01 on 17-06-2010 10:01 AM Quote from: ademola78 on 17-06-2010 09:33 AM Abeg tell sanya o d tin wey dey vex me pass b sey,, wen u open d jokes page, u go c fire dey burn ontop d topic, u go come tink sey na correct topic wey dey make brain, wen u open am u go dey c kris nd mistu dey talk "how body", "were u dey sinc?" "na ur face bdis?" wen dem sopose collect numb dey do all dis tins 4 fone e dey vex me tru tru ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() okay, bros no vex. i don hear. ![]()
| |||||
morning misty and Krisy ReplyAbeg note o, somebody is about to commit suicide simply bcos we dey here dey catch our fun.... una no beg him o
| |||||
Quote from: ademola78 on 17-06-2010 10:37 AM morning misty and Krisy adex, abeg make we beg am... him fit to go jump into lagoon true true o. Abeg note o, somebody is about to commit suicide simply bcos we dey here dey catch our fun.... una no beg him o ![]()
| |||||
Quote from: sanya01 on 17-06-2010 10:18 AM Quote from: ademola78 on 17-06-2010 10:13 AM Lagoon no dey around you there? make i go jump abi? i dey tink am seff BOTTOM LINE IS U R SUFFERING FROM THE COUNTER EFFECT OF STRESS..........
| |||||
Reply | |||||
Chilling hajia, how far? Reply
| |||||
c dem don start again!!!!!!! Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot