u go forget boredom. walahi
Posted: at | |
Quote from: ademola78 on 16-06-2010 01:20 PM by the time somebody bite, kiss,slap and pass u... maybe i go follow una go that place.u go forget boredom. walahi
| |||||
U fit for rough play? Replyoya nah
| |||||
Reply | |||||
ooooohhh, make una wait for me now... Reply![]()
| |||||
Reply | |||||
Abeg hold his hand o Replysee him dey cry sef...lol
| |||||
Quote from: ademola78 on 16-06-2010 02:11 PM Abeg hold his hand o make she hold my hand for wetin? dem tell you say i no fit cross road by myself? see him dey cry sef...lol ![]()
| |||||
She don hold u hand finish now u dey make mouth, no be u dey halla make she wait for u Replymisty, leave kris for middle of the road make we see wetin him go do......ingrate !
| |||||
i don leave am since sef Reply
| |||||
Quote from: ademola78 on 16-06-2010 03:59 PM She don hold u hand finish now u dey make mouth, no be u dey halla make she wait for u huh? misty, leave kris for middle of the road make we see wetin him go do......ingrate ! ![]() una two plan to come crucify me for road abi... una juju no go work... :'(
| |||||
Quote from: Mistura on 16-06-2010 04:15 PM i don leave am since sef ![]() ![]() ![]() ![]() you leave me make motor jam me abi? :'( inshort no dey talk to me again... ![]()
| |||||
posted be 4 be 4 by don last yr nov Reply
| |||||
Dem don come, i dey go o Reply
| |||||
who be dem? Reply
| |||||
Na my pple for office o.... Replyi no refer to u o pretty mama, when i no chop frog....
| |||||
Quote from: Kristiantus on 16-06-2010 04:57 PM Quote from: Mistura on 16-06-2010 04:15 PM i don leave am since sef ![]() ![]() ![]() ![]() you leave me make motor jam me abi? :'( inshort no dey talk to me again... ![]() no b u say make i no hold u. abi u want mak i dey beg uu. oya sori letts go. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ademola78 on 16-06-2010 05:22 PM Na my pple for office o.... i no refer to u o pretty mama, when i no chop frog.... i b don dey raise my cutlass 4 u
| |||||
liver don fail me nah.... Replyabeg o
| |||||
Quote from: Mistura on 16-06-2010 05:29 PM Quote from: Kristiantus on 16-06-2010 04:57 PM Quote from: Mistura on 16-06-2010 04:15 PM i don leave am since sef ![]() ![]() ![]() ![]() you leave me make motor jam me abi? :'( inshort no dey talk to me again... ![]() no b u say make i no hold u. abi u want mak i dey beg uu. oya sori letts go. ![]() ![]()
| |||||
all of una go dey turn person post 2 discusion forum, wetin dey do una seff na kris, mistu nd PI dey do am pass Replymake una stop am O! I don dey vex 4 hia!!!!! lol
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot