hahahahaha... sanya, if dem give you chance ehn, you go fit sell elubo for brt lane o. Posted: at 17-06-2010 11:12 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ademola78 at 17-06-2010 11:25 AM (13 years ago) (m) BRT go just clear him and yeye "pepper body"comot for express Posted: at 17-06-2010 11:25 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mistura at 17-06-2010 11:27 AM (13 years ago) (f) sanya wats ur probs na abi usef won follow go game forum??
Posted: at 17-06-2010 11:27 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
BRT go just clear him and yeye "pepper body"comot for express
hahahahaha... abi na brt breeze go blow am throway. Posted: at 17-06-2010 11:28 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sanya wats ur probs na abi usef won follow go game forum??
no jare... make him no follow us o. Posted: at 17-06-2010 11:30 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ademola78 at 17-06-2010 11:33 AM (13 years ago) (m) Leave am make him come nah pple wey vex, hot pass him dey yonder Posted: at 17-06-2010 11:33 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mistura at 17-06-2010 11:33 AM (13 years ago) (f) exactly wey u. monkey
Posted: at 17-06-2010 11:33 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ademola78 at 17-06-2010 12:18 PM (13 years ago) (m) hahahahahaha him don run Posted: at 17-06-2010 12:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sanya01 at 17-06-2010 12:51 PM (13 years ago) (m) exactly wey u.
monkey
C, i no go talk, una neva vex me reach Posted: at 17-06-2010 12:51 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sanya01 at 17-06-2010 12:52 PM (13 years ago) (m) hahahahahaha
him don run
y i go dey run? u no fit do anytin Posted: at 17-06-2010 12:52 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ademola78 at 17-06-2010 12:59 PM (13 years ago) (m) U dey do yourself everything nah Posted: at 17-06-2010 12:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahaha... you don quickly change to human-being back... Posted: at 17-06-2010 01:29 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sanya01 at 17-06-2010 01:46 PM (13 years ago) (m) hahahaha... you don quickly change to human-being back... wetin i b b4? Posted: at 17-06-2010 01:46 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Mistura at 17-06-2010 01:48 PM (13 years ago) (f) i dunno
Posted: at 17-06-2010 01:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 17-06-2010 01:56 PM (13 years ago) (f) no try am o, e fit do pass abytyn self join Posted: at 17-06-2010 01:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ademola78 at 17-06-2010 02:04 PM (13 years ago) (m) sanya, na only teeth i dey see beside dat oyinbo chic o where u nah? Posted: at 17-06-2010 02:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mistura at 17-06-2010 02:07 PM (13 years ago) (f) demola i swear i also wonder ooh. i no just want talk
Posted: at 17-06-2010 02:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sanya01 at 17-06-2010 02:10 PM (13 years ago) (m) abeg no b me bdat O!! Posted: at 17-06-2010 02:10 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sanya01 at 17-06-2010 02:11 PM (13 years ago) (m) u c wetin i dey talk?? fire don dey burn ontop dis topic Posted: at 17-06-2010 02:11 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Mistura at 17-06-2010 02:13 PM (13 years ago) (f) e don dey blow??
Posted: at 17-06-2010 02:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |