u go forget boredom. walahi
Posted: at | |
Quote from: ademola78 on 16-06-2010 01:20 PM by the time somebody bite, kiss,slap and pass u... maybe i go follow una go that place.u go forget boredom. walahi
| |||||
U fit for rough play? Replyoya nah
| |||||
Reply | |||||
ooooohhh, make una wait for me now... Reply
| |||||
Reply | |||||
Abeg hold his hand o Replysee him dey cry sef...lol
| |||||
Quote from: ademola78 on 16-06-2010 02:11 PM Abeg hold his hand o make she hold my hand for wetin? dem tell you say i no fit cross road by myself? see him dey cry sef...lol
| |||||
She don hold u hand finish now u dey make mouth, no be u dey halla make she wait for u Replymisty, leave kris for middle of the road make we see wetin him go do......ingrate !
| |||||
i don leave am since sef Reply
| |||||
Quote from: ademola78 on 16-06-2010 03:59 PM She don hold u hand finish now u dey make mouth, no be u dey halla make she wait for u huh? misty, leave kris for middle of the road make we see wetin him go do......ingrate ! una two plan to come crucify me for road abi... una juju no go work... :'(
| |||||
Quote from: Mistura on 16-06-2010 04:15 PM i don leave am since sef you leave me make motor jam me abi? :'( inshort no dey talk to me again...
| |||||
posted be 4 be 4 by don last yr nov Reply
| |||||
Dem don come, i dey go o Reply
| |||||
who be dem? Reply
| |||||
Na my pple for office o.... Replyi no refer to u o pretty mama, when i no chop frog....
| |||||
Quote from: Kristiantus on 16-06-2010 04:57 PM Quote from: Mistura on 16-06-2010 04:15 PM i don leave am since sef you leave me make motor jam me abi? :'( inshort no dey talk to me again... no b u say make i no hold u. abi u want mak i dey beg uu. oya sori letts go. since haba
| |||||
Quote from: ademola78 on 16-06-2010 05:22 PM Na my pple for office o.... i no refer to u o pretty mama, when i no chop frog.... i b don dey raise my cutlass 4 u
| |||||
liver don fail me nah.... Replyabeg o
| |||||
Quote from: Mistura on 16-06-2010 05:29 PM Quote from: Kristiantus on 16-06-2010 04:57 PM Quote from: Mistura on 16-06-2010 04:15 PM i don leave am since sef you leave me make motor jam me abi? :'( inshort no dey talk to me again... no b u say make i no hold u. abi u want mak i dey beg uu. oya sori letts go. since haba
| |||||
all of una go dey turn person post 2 discusion forum, wetin dey do una seff na kris, mistu nd PI dey do am pass Replymake una stop am O! I don dey vex 4 hia!!!!! lol
|
'Lady Beheaded By Pastor, Timileyin Was Not His Girlfriend, She Entered Wrong Keke' - Family
Nigerian Man Disrupts Ex-Girlfriend's Wedding With Shocking Revelations Of Secret Life
Chaos At Uyo Airport As Female Passenger Blocks Ibom Air Flight To Abuja
My Biological Mother Tried to Sleep With Me - Young Man Reveals Why He Fled Home
Ohaneze Ndi-Igbo President General Election! Drama Looms As Group Rejects Outcome
"I Turned To Comedy After Failed U-17 Trials" - Nigerian Actor & Comedian, Funnybone
Nigerian Man’s Romantic Dance For Girlfriend Battling Severe Menstrual Cramps Goes Viral
Actress Rita Edochie Criticizes Ladies Who Flaunt Cleavages At Events
Watch What Pretty Mike Was Seen Doing With Ladies At a Lagos Night Club (Video)
Rapper, Ycee Advocates For POS Machine Ban After Losing Millions To Theft