COUNTER EFFECT OF STRESS. (Page 3)

Date: 06-06-2010 4:57 pm (13 years ago) | Author: Ademola
1 2 [3] 4 5 6 7
- Kristiantus at 16-06-2010 01:41 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: ademola78 on 16-06-2010 01:20 PM
by the time somebody bite, kiss,slap and pass u...

u go forget boredom. walahi
maybe i go follow una go that place.
Posted: at 16-06-2010 01:41 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- ademola78 at 16-06-2010 01:46 PM (13 years ago)
(m)
U fit for rough play?

oya nah
Posted: at 16-06-2010 01:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mistura at 16-06-2010 01:47 PM (13 years ago)
(f)
lets go dere

Posted: at 16-06-2010 01:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 16-06-2010 01:49 PM (13 years ago)
(m)
ooooohhh, make una wait for me now... Angry
Posted: at 16-06-2010 01:49 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Mistura at 16-06-2010 01:56 PM (13 years ago)
(f)
run na

Posted: at 16-06-2010 01:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ademola78 at 16-06-2010 02:11 PM (13 years ago)
(m)
Abeg hold his hand o

see him dey cry sef...lol
Posted: at 16-06-2010 02:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 16-06-2010 03:30 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: ademola78 on 16-06-2010 02:11 PM
Abeg hold his hand o

see him dey cry sef...lol
make she hold my hand for wetin?  dem tell you say i no fit cross road by myself? Angry
Posted: at 16-06-2010 03:30 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- ademola78 at 16-06-2010 03:59 PM (13 years ago)
(m)
She don hold u hand finish now u dey make mouth, no be u dey halla make she wait for u

misty, leave kris for middle of the road make we see wetin him go do......ingrate !
Posted: at 16-06-2010 03:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mistura at 16-06-2010 04:15 PM (13 years ago)
(f)
i don leave am since sef

Posted: at 16-06-2010 04:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 16-06-2010 04:56 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: ademola78 on 16-06-2010 03:59 PM
She don hold u hand finish now u dey make mouth, no be u dey halla make she wait for u

misty, leave kris for middle of the road make we see wetin him go do......ingrate !
huh? Huh?
una two plan to come crucify me for road abi... una juju no go work... :'(
Posted: at 16-06-2010 04:56 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 16-06-2010 04:57 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Mistura on 16-06-2010 04:15 PM
i don leave am since sef
Angry Angry Angry Angry
you leave me make motor jam me abi? :'(
inshort no dey talk to me again... Angry
Posted: at 16-06-2010 04:57 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- prettyb4eva at 16-06-2010 05:07 PM (13 years ago)
(f)
posted be 4 be 4 by don last yr nov
Posted: at 16-06-2010 05:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ademola78 at 16-06-2010 05:12 PM (13 years ago)
(m)
Dem don come, i dey go o
Posted: at 16-06-2010 05:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prettyb4eva at 16-06-2010 05:13 PM (13 years ago)
(f)
who  be dem?
Posted: at 16-06-2010 05:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ademola78 at 16-06-2010 05:22 PM (13 years ago)
(m)
Na my pple for office o....

i no refer to u o pretty mama,

when i no chop frog....
Posted: at 16-06-2010 05:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mistura at 16-06-2010 05:29 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 16-06-2010 04:57 PM
Quote from: Mistura on 16-06-2010 04:15 PM
i don leave am since sef
Angry Angry Angry Angry
you leave me make motor jam me abi? :'(
inshort no dey talk to me again... Angry


no b u say make i no hold u.

abi u want mak i dey beg uu.

oya sori letts go.  Kiss Kiss since haba

Posted: at 16-06-2010 05:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prettyb4eva at 16-06-2010 05:34 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: ademola78 on 16-06-2010 05:22 PM
Na my pple for office o....

i no refer to u o pretty mama,

when i no chop frog....


i b don dey raise my cutlass 4 u
Posted: at 16-06-2010 05:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ademola78 at 16-06-2010 05:40 PM (13 years ago)
(m)
liver don fail me nah....

abeg o
Posted: at 16-06-2010 05:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 16-06-2010 05:41 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Mistura on 16-06-2010 05:29 PM
Quote from: Kristiantus on 16-06-2010 04:57 PM
Quote from: Mistura on 16-06-2010 04:15 PM
i don leave am since sef
Angry Angry Angry Angry
you leave me make motor jam me abi? :'(
inshort no dey talk to me again... Angry


no b u say make i no hold u.

abi u want mak i dey beg uu.

oya sori letts go.  Kiss Kiss since haba
okay... na bcos you kiss me o... oya hold my hand.
Posted: at 16-06-2010 05:41 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sanya01 at 16-06-2010 06:11 PM (13 years ago)
(m)
all of una go dey turn person post 2 discusion forum, wetin dey do una seff na kris, mistu nd PI dey do am pass
make una stop am O! I don dey vex 4 hia!!!!! lol
Posted: at 16-06-2010 06:11 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3] 4 5 6 7