Mistura at 17-06-2010 03:34 PM (13 years ago) (f) my nite was fantastic but i can`t stop finking about u, how was urs?
it was cul like ice watr
Posted: at 17-06-2010 03:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 17-06-2010 04:44 PM (13 years ago) (m) so u must be feeling cold right?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 17-06-2010 04:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mistura at 17-06-2010 04:49 PM (13 years ago) (f) not reaally
Posted: at 17-06-2010 04:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 17-06-2010 05:10 PM (13 years ago) (m) ok baby
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 17-06-2010 05:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ndjoe at 17-06-2010 05:35 PM (13 years ago) (m) is dat wat u want baby??
na waoooooooo for wetin? for this una love nwa nti nti Posted: at 17-06-2010 05:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 17-06-2010 07:32 PM (13 years ago) (m) so wetin come concern u? abi u wan come pour sand for my garri abi? since wen i been dey toast her wey she no gree wey u dey? na now u come dey wan put assunder, abeg bros no try am ooo
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 17-06-2010 07:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ndjoe at 17-06-2010 09:36 PM (13 years ago) (m) abeg make una carry go i no want this kind of una uncompleted love Posted: at 17-06-2010 09:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 20-06-2010 03:04 PM (13 years ago) (m) see dis boy oo, our love wey even overcomplete na em u dey call uncompleted love, u no well oooo
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 20-06-2010 03:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ndjoe at 20-06-2010 03:10 PM (13 years ago) (m) no be only over complete Posted: at 20-06-2010 03:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 20-06-2010 03:42 PM (13 years ago) (m) but over-over complete
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 20-06-2010 03:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ndjoe at 20-06-2010 04:05 PM (13 years ago) (m) ok nah make i believe you nothing do una may God bless una love Posted: at 20-06-2010 04:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i can, it will only make u to be good not to be rude,lol lol i die u dey mad, i go slap craze commot for her face, lol i dey make mouth o!!!!!!!!!!!!!!!
this is meczy.u shd always expect the .... Posted: at 20-06-2010 06:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
MR WORLD I AM SURPRISE THAT U POST THIS KIND OF THING HERE ..... U THAT MARRIED WIELD M.C ... Posted: at 21-06-2010 01:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 21-06-2010 11:45 PM (13 years ago) (m) see dis guy ooo, are u insane? who`s weird mc? is he/she? i don`t know anybody by the name weird mc, plz spare me
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 21-06-2010 11:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 22-06-2010 12:01 AM (13 years ago) (m) MR WORLD I AM SURPRISE THAT U POST THIS KIND OF THING HERE ..... U THAT MARRIED WIELD M.C ...
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 22-06-2010 12:01 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mr-World at 22-06-2010 12:15 AM (13 years ago) (m) @kennee u even supported him in spreading the rumour, i have googled the name and i will never, i mean NEVER date the face i saw, not to talk of marrying that man called weird mc bcos am not insane, make una no dey try me oooo
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 22-06-2010 12:15 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kingpost at 22-06-2010 01:41 AM (13 years ago) (m) BUT ,SHE IS BEAUTIFUL Posted: at 22-06-2010 01:41 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Mr-World at 22-06-2010 01:55 AM (13 years ago) (m) u ar on ur own ooo, why will i marry a fellow man, are u an oso chi egbu?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 22-06-2010 01:55 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sunme at 22-06-2010 02:01 AM (13 years ago) (m) she only get small muscle na Posted: at 22-06-2010 02:01 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Mr-World at 22-06-2010 02:12 AM (13 years ago) (m) no go try am bcos she`s slim, u go just die without ur family members notice and that type of woman, if she kills u, even ur mum will be against u, she will say (U FULLY KNOW WELL THAT SHE`S SOOO STRONG, AND WE WARNED YOU BUT U COULDN`T LISTEN, NOW THAT SHE HAS KILLED U, IT`S ALL UR FAULT, SHE`S INNOCENT) lol
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 22-06-2010 02:12 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |