AM SERIOUS PALS... THIS IS NO JOKE (Page 5)

Date: 23-06-2010 4:31 pm (14 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 22
- Mistura at 24-06-2010 03:40 PM (14 years ago)
(f)
wetin una dey hail now??

Posted: at 24-06-2010 03:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- waco at 24-06-2010 04:08 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Mistura on 24-06-2010 02:00 PM
WAHALA IS ABT TO SHELE HERE OOH

WACO WHERE U DEY??

sweetie mi, forget that babe jare
me no sabi am. ha kwanu i go take sabi am

Posted: at 24-06-2010 04:08 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 24-06-2010 04:13 PM (14 years ago)
(f)
passing

Posted: at 24-06-2010 04:13 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- waco at 24-06-2010 04:13 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: RosemaryI on 24-06-2010 01:49 PM
Quote from: waco on 24-06-2010 12:07 PM
ok try inbox me ur fone number and ur residential adress
WACO!! what ar u tryin to do? ehee all dis na bcos e don tey small wey i no dey abi??
Oh my angel, i don miss u die! na so i com go
begin dey hang out with one missssssssssssstu
my baby, my sweetie, my luv, my queen, my akwa, my tomato jos
my maggi, my salt, my every. kai walahi i miss ya, welcome back eh
come meet me for house. i no wan make anybody see this letter o
try cover am well.

Posted: at 24-06-2010 04:13 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Mistura at 24-06-2010 04:18 PM (14 years ago)
(f)
i swear if she's all u said here, den na hypertension and stroke go kill u.


MCHEWWWWWWWWWW

Posted: at 24-06-2010 04:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 24-06-2010 04:25 PM (14 years ago)
(m)
go and pay for the whole lunch money he has been giving u otherwise he will sack u ooooooooo.. u know nothing goes for nothing

Posted: at 24-06-2010 04:25 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- strength at 24-06-2010 04:25 PM (14 years ago)
(m)
Let me tel u somting baby, there is noting u will do in this life that pple will not talk about, what matters is following urs heart n conscience ok. if ur boss gets u a GMC surboban or a Morano all dos mopol n security operative will call u madam n even open d entrance gate b4 u r 20 yards close. phyuk him if he wants u n be professional at the office. Edward Strength.
Posted: at 24-06-2010 04:25 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Mistura at 24-06-2010 04:28 PM (14 years ago)
(f)
baby edward said u should do it

Posted: at 24-06-2010 04:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 24-06-2010 04:34 PM (14 years ago)
(m)
lol

Posted: at 24-06-2010 04:34 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 24-06-2010 04:34 PM (14 years ago)
(f)
Eddie baby long live

Posted: at 24-06-2010 04:34 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- divineproject at 24-06-2010 04:39 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: waco on 24-06-2010 04:13 PM
Quote from: RosemaryI on 24-06-2010 01:49 PM
Quote from: waco on 24-06-2010 12:07 PM
ok try inbox me ur fone number and ur residential adress
WACO!! what ar u tryin to do? ehee all dis na bcos e don tey small wey i no dey abi??
Oh my angel, i don miss u die! na so i com go
begin dey hang out with one missssssssssssstu
my baby, my sweetie, my luv, my queen, my akwa, my tomato jos
my maggi, my salt, my every. kai walahi i miss ya, welcome back eh
come meet me for house. i no wan make anybody see this letter o
try cover am well.

we don see and you are in real deep poooooooooo

Posted: at 24-06-2010 04:39 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blings_is_back at 24-06-2010 04:44 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 24-06-2010 03:06 PM
advices dey come in o

no be wetin u need?
Posted: at 24-06-2010 04:44 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Mistura at 24-06-2010 04:47 PM (14 years ago)
(f)
i wonder ooh@blings

Posted: at 24-06-2010 04:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Miss_precious at 24-06-2010 04:49 PM (14 years ago)
(f)
italian??means he is white....yuck

Posted: at 24-06-2010 04:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Miss_precious at 24-06-2010 04:50 PM (14 years ago)
(f)
anyway go..if he starts getting too much...fake faint

Posted: at 24-06-2010 04:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Priceless-jewel at 24-06-2010 04:50 PM (14 years ago)
(m)
i tot u like sex
Posted: at 24-06-2010 04:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Priceless-jewel at 24-06-2010 04:51 PM (14 years ago)
(m)
u no get mind
Posted: at 24-06-2010 04:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 24-06-2010 04:57 PM (14 years ago)
(m)
she dey fear............hehe
Posted: at 24-06-2010 04:57 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- wallas at 24-06-2010 05:20 PM (14 years ago)
(m)
5k everyday with thumbs up, easiness, caressing n smooching and all u need now is an advice instead of all d goodies of ur boss, Ok, take advice nd leave d office or take all d goodies n bulshit advice.
THATZ ME
Posted: at 24-06-2010 05:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 24-06-2010 06:09 PM (14 years ago)
(m)
bad boi
Posted: at 24-06-2010 06:09 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 22

Featured Discussions